Difference between revisions of "dem"

Line 29: Line 29:
 
Wetin person dey use talk about person wey no dey dere.
 
Wetin person dey use talk about person wey no dey dere.
 
:* {{ux|dv|'''Dem''' give me cup. |(Egbokhare _2020, They gave me a cup.)}}
 
:* {{ux|dv|'''Dem''' give me cup. |(Egbokhare _2020, They gave me a cup.)}}
:* {{ux|dv|'''Dem''' go… |(ENU_12_Social-Life_DG__201, They will...)}}
 
 
:* {{ux|dv| To '''dem'''. |(BEN_24_Bunkering_DG__49, To them.)}}
 
:* {{ux|dv| To '''dem'''. |(BEN_24_Bunkering_DG__49, To them.)}}
 
:* {{ux|dv| Because me, and '''dem''' no dey relate. |(LAG_26_Selling-Drinks_DG__53, Because I don't relate with them.)}}
 
:* {{ux|dv| Because me, and '''dem''' no dey relate. |(LAG_26_Selling-Drinks_DG__53, Because I don't relate with them.)}}
 
+
:* {{ux|dv| I no know '''dem''' and I no dey work for '''dem'''. |(bbc__7689, __no translation__)}}
#: {{ux|dv| I no know '''dem''' and I no dey work for '''dem'''. |(bbc__7689, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv| IAAF say na '''dem''' and fans go decide di vote. |(bbc__57071, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv| See eh, na '''dem''' den, na '''dem''' den, na '''dem''' den, |(NST_cleaned__32215, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv| Di children demsef if all '''dem''' put head togeder |(BEN_04_Education-In-Nigeria_M__49, the children themselves if all them put head together)}}
 
#: {{ux|dv|'''Dem''' N.L.C. oga wey be Mr. |(deuber__3708, __no translation__)}}
 
 
#: {{ux|dv| E get one woman, na arrest '''dem''' arrest am, |(LAG_05_Government-Dey-Try_M__94, There was a woman, it is arrest, they had to arrest her eventually.)}}
 
#: {{ux|dv| E get one woman, na arrest '''dem''' arrest am, |(LAG_05_Government-Dey-Try_M__94, There was a woman, it is arrest, they had to arrest her eventually.)}}
#: {{ux|dv| Shey na like dis '''dem''' go dey dey? |(NST_cleaned__12614, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv| Sake of dis '''dem''' shun di picking of nomination forms which for happen Monday. |(bbc__86722, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv| Na only '''dem''' na im get am for Nigeria. |(NST_cleaned__5115, __no translation__)}}
 
 
#: {{ux|dv| Dat one na because na small small '''dem''' dey bring am comot. |(bbc__27070, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv| Dat one na because na small small '''dem''' dey bring am comot. |(bbc__27070, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv| But if some of '''dem''' sey '''dem''' no like to hear, |(jw__5411, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv| But if some of '''dem''' sey '''dem''' no like to hear, |(jw__5411, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv| You know all dose kind men, some of '''dem''' '''dem''' go go drink. |(NST_cleaned__21868, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv| You know all dose kind men, some of '''dem''' '''dem''' go go drink. |(NST_cleaned__21868, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|'''Dem''' sey you go born, your Papa get money. |(LAG_24_Focus-On-Your-Life_M__169, they say you will have children, you father has money.)}}
 
#: {{ux|dv|'''Dem''' sey you go born, your Papa get money. |(LAG_24_Focus-On-Your-Life_M__169, they say you will have children, you father has money.)}}
#: {{ux|dv| Foto '''dem''' of madam May meeting wit oga Buhari |(bbc__52822, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|'''Dem''' Don Re-admit S.A Archbishop, Desmond Tutu |(ja102__1416, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv| Some people dey blame God, '''dem''' sey e no just care. |(jw__32604, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|'''Dem''' neva talk di date wen dis tour go happen but D'banj say make pipo watch out for am. |(bbc__29329, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|'''Dem''' san explain say although e be true say some people train for de Osu Castle, '''dem''' no be government related, as di man wey dey lead de team use office facility for en private business. |(bbc__29474, __no translation__)}}
 
# case-cc (frequency:2)
 
#: {{ux|dv| True true, e dey possible for their sense to correct, and for '''dem''' to repent and come back to God. |(jw__20500, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv| That 15 minutes just good for us and for '''dem'''.” One circuit overseer write sey: “When I dey about 13 to 19 years, I get many question wey dey my mind. |(jw__25092, __no translation__)}}
 
 
 
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: them
+
* English: ''them, they''

Revision as of 15:17, 18 November 2020

Naija

Etymology

From English: them, they

Pronunciation

  • dɛ̀m

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 862
  • Frequency rank in NSC treebank: 24
  • Frequency in raw corpus: 61765
  • Frequency rank in raw corpus: 5

Pronoun

Wetin dey use talk about someting wey pass one.

  • Pikin dem.  — ( Egbokhare They gave me a cup.)
  • Food items dem  — (bbc__49448, __no translation__)
  • Mama dem, train up your pikin dem o, so dat dem no go call you devil woman tomorrow.  — (deuber__1720, __no translation__)
  • Military people, local politicians, rescue people dem and tori people dey there dey look as one catholic archbishop and imam dem pray ontop di body.  — (bbc__67222, __no translation__)
  • And I hear sey wetin dey talk for research say children fit learn up to fourteen languages at the same time if you dey speak all for dem to am.  — (ENU_05_Children-Culture-And-Igbo_DG__93, And I hear that, according to research, children can learn up to fourteen languages at the same time if you speak all of them to them.)
  • Why schools dem no fit resume for Cameroon Anglophone regions Woman dem for Cameroon say deh don tire for bury dia pikin dem UN say deh burn 40 schools for two Anglophone Cameroon regions  — (bbc__100643, __no translation__)
  • Dem sey: ‘Lazarus dey sick well well.  — (jw__20235, __no translation__)

Translations

  • English: plural marker

Pronoun

Wetin person dey use talk about person wey no dey dere.

  • Dem give me cup.  — (Egbokhare _2020, They gave me a cup.)
  • To dem.  — (BEN_24_Bunkering_DG__49, To them.)
  • Because me, and dem no dey relate.  — (LAG_26_Selling-Drinks_DG__53, Because I don't relate with them.)
  • I no know dem and I no dey work for dem.  — (bbc__7689, __no translation__)
  1. E get one woman, na arrest dem arrest am,  — (LAG_05_Government-Dey-Try_M__94, There was a woman, it is arrest, they had to arrest her eventually.)
    Dat one na because na small small dem dey bring am comot.  — (bbc__27070, __no translation__)
    But if some of dem sey dem no like to hear,  — (jw__5411, __no translation__)
    You know all dose kind men, some of dem dem go go drink.  — (NST_cleaned__21868, __no translation__)
    Dem sey you go born, your Papa get money.  — (LAG_24_Focus-On-Your-Life_M__169, they say you will have children, you father has money.)

Translations

  • English: them, they