Difference between revisions of "dem"
(4 intermediate revisions by 3 users not shown) | |||
Line 8: | Line 8: | ||
<sm2>Pcm-ng-dem.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-dem.m.ogg</sm2> | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
===Pronoun=== | ===Pronoun=== | ||
− | # | + | # Word wey de dey use dey talk about people or someting minus di person wey dey talk and di person wey e dey follow talk di talktalk. |
− | #:* {{ux|dv|'''Dem''' give me cup. |( | + | #:* {{ux|dv|'''Dem''' give me cup. |(They gave me a cup.)}} |
#:* {{ux|dv| Because me, and '''dem''' no dey relate. |(LAG_26_Selling-Drinks_DG__53, Because I don't relate with them.)}} | #:* {{ux|dv| Because me, and '''dem''' no dey relate. |(LAG_26_Selling-Drinks_DG__53, Because I don't relate with them.)}} | ||
#:* {{ux|dv| And I hear sey wetin dey talk for research say children fit learn up to fourteen languages at the same time if you dey speak all for '''dem''' to am. |(ENU_05_Children-Culture-And-Igbo_DG__93, According to research, I heard children can learn up to fourteen languages at the same time if you speak all of it to them.)}} | #:* {{ux|dv| And I hear sey wetin dey talk for research say children fit learn up to fourteen languages at the same time if you dey speak all for '''dem''' to am. |(ENU_05_Children-Culture-And-Igbo_DG__93, According to research, I heard children can learn up to fourteen languages at the same time if you speak all of it to them.)}} | ||
# Wetin person dey use show respect for somebody | # Wetin person dey use show respect for somebody | ||
+ | #:* {{ux|dv| '''Dem''' dey call you. |(They are calling you.)}} | ||
− | + | ====Translations==== | |
+ | * English: ''them'' | ||
+ | |||
+ | ===Particle=== | ||
+ | * Wetin dey use talk about someting wey pass one. | ||
+ | :* {{ux|dv| Pikin '''dem'''. |(The children.)}} | ||
+ | :* {{ux|dv| Mama '''dem''', train up your pikin '''dem''' o, so dat '''dem''' no go call you devil woman tomorrow. |(deuber__1720, Mothers should train up their children, so not to be called names in the future.)}} | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: '' | + | * English: ''plural marker'' |
Latest revision as of 10:29, 5 May 2023
Naija
Etymology
From English: them
Pronunciation
- dɛ̀m
Pronoun
- Word wey de dey use dey talk about people or someting minus di person wey dey talk and di person wey e dey follow talk di talktalk.
- Dem give me cup. — (They gave me a cup.)
- Because me, and dem no dey relate. — (LAG_26_Selling-Drinks_DG__53, Because I don't relate with them.)
- And I hear sey wetin dey talk for research say children fit learn up to fourteen languages at the same time if you dey speak all for dem to am. — (ENU_05_Children-Culture-And-Igbo_DG__93, According to research, I heard children can learn up to fourteen languages at the same time if you speak all of it to them.)
- Wetin person dey use show respect for somebody
- Dem dey call you. — (They are calling you.)
Translations
- English: them
Particle
- Wetin dey use talk about someting wey pass one.
- Pikin dem. — (The children.)
- Mama dem, train up your pikin dem o, so dat dem no go call you devil woman tomorrow. — (deuber__1720, Mothers should train up their children, so not to be called names in the future.)
Translations
- English: plural marker