Difference between revisions of "dem"

Line 8: Line 8:
 
<sm2>Pcm-ng-dem.m.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-dem.m.ogg</sm2>  
  
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 862
 
* Frequency rank in NSC treebank: 24
 
* Frequency in raw corpus: 61765
 
* Frequency rank in raw corpus: 5
 
  
 
===Pronoun===
 
===Pronoun===

Revision as of 14:37, 1 July 2021

Naija

Etymology

From English: them

Pronunciation

  • dɛ̀m

Play Play


Pronoun

  • Wetin dey use talk about someting wey pass one.
  • Pikin dem.  — ( Egbokhare_2020, The children.)
  • Mama dem, train up your pikin dem o, so dat dem no go call you devil woman tomorrow.  — (deuber__1720, Mothers should train up their children, so not to be called names in the future.)
  • And I hear sey wetin dey talk for research say children fit learn up to fourteen languages at the same time if you dey speak all for dem to am.  — (ENU_05_Children-Culture-And-Igbo_DG__93, According to research, I heard children can learn up to fourteen languages at the same time if you speak all of it to them.)

Translations

  • English: plural marker

Pronoun

  • Wetin person dey use talk about person wey no dey dere.
  • Dem give me cup.  — (Egbokhare _2020, They gave me a cup.)
  • Because me, and dem no dey relate.  — (LAG_26_Selling-Drinks_DG__53, Because I don't relate with them.)

Note

  • The use of the pronoun dem can be honorific as in (wetin person dey use show respect for somebody) as in:

Dem dey call you.  — ( NSC_Tella_2020, They are calling you.)

Translations

  • English: them