Difference between revisions of "dem"

Line 21: Line 21:
 
#:* {{ux|dv|'''Dem''' give me cup. |(Egbokhare _2020, They gave me a cup.)}}
 
#:* {{ux|dv|'''Dem''' give me cup. |(Egbokhare _2020, They gave me a cup.)}}
 
#:* {{ux|dv| Because me, and '''dem''' no dey relate. |(LAG_26_Selling-Drinks_DG__53, Because I don't relate with them.)}}
 
#:* {{ux|dv| Because me, and '''dem''' no dey relate. |(LAG_26_Selling-Drinks_DG__53, Because I don't relate with them.)}}
 +
#:* {{ux|dv| And I hear sey wetin dey talk for research say children fit learn up to fourteen languages at the same time if you dey speak all for '''dem''' to am. |(ENU_05_Children-Culture-And-Igbo_DG__93, According to research, I heard children can learn up to fourteen languages at the same time if you speak all of it to them.)}}
 
#  Wetin person dey use show respect for somebody
 
#  Wetin person dey use show respect for somebody
:* {{ux|dv| And I hear sey wetin dey talk for research say children fit learn up to fourteen languages at the same time if you dey speak all for '''dem''' to am. |(ENU_05_Children-Culture-And-Igbo_DG__93, According to research, I heard children can learn up to fourteen languages at the same time if you speak all of it to them.)}}
+
 
 
#:* {{ux|dv| '''Dem''' dey call you. |( NSC_Tella_2020, They are calling you.)}}
 
#:* {{ux|dv| '''Dem''' dey call you. |( NSC_Tella_2020, They are calling you.)}}
  
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''them''
 
* English: ''them''

Revision as of 09:09, 19 November 2021

Naija

Etymology

From English: them

Pronunciation

  • dɛ̀m

Play Play


Particle

  • Wetin dey use talk about someting wey pass one.
  • Pikin dem.  — ( Egbokhare_2020, The children.)
  • Mama dem, train up your pikin dem o, so dat dem no go call you devil woman tomorrow.  — (deuber__1720, Mothers should train up their children, so not to be called names in the future.)

Translations

  • English: plural marker

Pronoun

  1. Wetin person dey use talk about person or ting wey no dey dere.
    • Dem give me cup.  — (Egbokhare _2020, They gave me a cup.)
    • Because me, and dem no dey relate.  — (LAG_26_Selling-Drinks_DG__53, Because I don't relate with them.)
    • And I hear sey wetin dey talk for research say children fit learn up to fourteen languages at the same time if you dey speak all for dem to am.  — (ENU_05_Children-Culture-And-Igbo_DG__93, According to research, I heard children can learn up to fourteen languages at the same time if you speak all of it to them.)
  2. Wetin person dey use show respect for somebody
    • Dem dey call you.  — ( NSC_Tella_2020, They are calling you.)

Translations

  • English: them