Difference between revisions of "dem"

Line 15: Line 15:
  
 
===Pronoun===
 
===Pronoun===
#Wetin dey use talk about someting wey pass one.
+
Wetin dey use talk about someting wey pass one.
:* {{ux|dv| Pikin '''dem'''. |( Egbokhare They gave me a cup.)}}
+
:* {{ux|dv| Pikin '''dem'''. |( Egbokhare_2020, The children.)}}
:* {{ux|dv| Food items '''dem''' |(bbc__49448, __no translation__)}}
+
:* {{ux|dv| Mama '''dem''', train up your pikin '''dem''' o, so dat '''dem''' no go call you devil woman tomorrow. |(deuber__1720, Mothers should train up their children, so not to be called names in the future.)}}
:* {{ux|dv| Mama '''dem''', train up your pikin '''dem''' o, so dat '''dem''' no go call you devil woman tomorrow. |(deuber__1720, __no translation__)}}
+
:* {{ux|dv| And I hear sey wetin dey talk for research say children fit learn up to fourteen languages at the same time if you dey speak all for '''dem''' to am. |(ENU_05_Children-Culture-And-Igbo_DG__93, According to research, I heard children can learn up to fourteen languages at the same time if you speak all of it to them.)}}
:* {{ux|dv| Military people, local politicians, rescue people '''dem''' and tori people dey there dey look as one catholic archbishop and imam '''dem''' pray ontop di body. |(bbc__67222, __no translation__)}}
 
:* {{ux|dv| And I hear sey wetin dey talk for research say children fit learn up to fourteen languages at the same time if you dey speak all for '''dem''' to am. |(ENU_05_Children-Culture-And-Igbo_DG__93, And I hear that, according to research, children can learn up to fourteen languages at the same time if you speak all of them to them.)}}
 
:* {{ux|dv| Why schools '''dem''' no fit resume for Cameroon Anglophone regions Woman '''dem''' for Cameroon say deh don tire for bury dia pikin '''dem''' UN say deh burn 40 schools for two Anglophone Cameroon regions |(bbc__100643, __no translation__)}}
 
:* {{ux|dv|'''Dem''' sey: ‘Lazarus dey sick well well. |(jw__20235, __no translation__)}}
 
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''plural marker''
 
* English: ''plural marker''
  
 
===Pronoun===
 
===Pronoun===
#Wetin person dey use talk about person wey no dey dere.
+
Wetin person dey use talk about person wey no dey dere.
 
:* {{ux|dv|'''Dem''' give me cup. |(Egbokhare _2020, They gave me a cup.)}}
 
:* {{ux|dv|'''Dem''' give me cup. |(Egbokhare _2020, They gave me a cup.)}}
 
:* {{ux|dv| Because me, and '''dem''' no dey relate. |(LAG_26_Selling-Drinks_DG__53, Because I don't relate with them.)}}
 
:* {{ux|dv| Because me, and '''dem''' no dey relate. |(LAG_26_Selling-Drinks_DG__53, Because I don't relate with them.)}}
 
:* {{ux|dv| I no know '''dem''' and I no dey work for '''dem'''. |(bbc__7689, __no translation__)}}
 
:* {{ux|dv| I no know '''dem''' and I no dey work for '''dem'''. |(bbc__7689, __no translation__)}}
:* {{ux|dv| E get one woman, na arrest '''dem''' arrest am, |(LAG_05_Government-Dey-Try_M__94, There was a woman, it is arrest, they had to arrest her eventually.)}}
 
:* {{ux|dv| But if some of '''dem''' sey '''dem''' no like to hear, |(jw__5411, __no translation__)}}
 
 
:* {{ux|dv| You know all dose kind men, some of '''dem''' '''dem''' go go drink. |(NST_cleaned__21868, __no translation__)}}
 
:* {{ux|dv| You know all dose kind men, some of '''dem''' '''dem''' go go drink. |(NST_cleaned__21868, __no translation__)}}
  
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''them''
 
* English: ''them''

Revision as of 14:02, 20 November 2020

Naija

Etymology

From English: them

Pronunciation

  • dɛ̀m

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 862
  • Frequency rank in NSC treebank: 24
  • Frequency in raw corpus: 61765
  • Frequency rank in raw corpus: 5

Pronoun

Wetin dey use talk about someting wey pass one.

  • Pikin dem.  — ( Egbokhare_2020, The children.)
  • Mama dem, train up your pikin dem o, so dat dem no go call you devil woman tomorrow.  — (deuber__1720, Mothers should train up their children, so not to be called names in the future.)
  • And I hear sey wetin dey talk for research say children fit learn up to fourteen languages at the same time if you dey speak all for dem to am.  — (ENU_05_Children-Culture-And-Igbo_DG__93, According to research, I heard children can learn up to fourteen languages at the same time if you speak all of it to them.)

Translations

  • English: plural marker

Pronoun

Wetin person dey use talk about person wey no dey dere.

  • Dem give me cup.  — (Egbokhare _2020, They gave me a cup.)
  • Because me, and dem no dey relate.  — (LAG_26_Selling-Drinks_DG__53, Because I don't relate with them.)
  • I no know dem and I no dey work for dem.  — (bbc__7689, __no translation__)
  • You know all dose kind men, some of dem dem go go drink.  — (NST_cleaned__21868, __no translation__)

Translations

  • English: them