dem
Naija
Etymology
From English: them
Pronunciation
- dɛ̀m
Particle
- Wetin dey use talk about someting wey pass one.
- Pikin dem. — ( Egbokhare_2020, The children.)
- Mama dem, train up your pikin dem o, so dat dem no go call you devil woman tomorrow. — (deuber__1720, Mothers should train up their children, so not to be called names in the future.)
Translations
- English: plural marker
Pronoun
- Wetin person dey use talk about person wey no dey dere.
- Dem give me cup. — (Egbokhare _2020, They gave me a cup.)
- Because me, and dem no dey relate. — (LAG_26_Selling-Drinks_DG__53, Because I don't relate with them.)
- Wetin person dey use show respect for somebody
- Dem dey call you. — ( NSC_Tella_2020, They are calling you.)
Translations
- English: them