dem

Revision as of 10:07, 19 November 2021 by Root (talk | contribs) (→‎Particle)

Naija

Etymology

From English: them

Pronunciation

  • dɛ̀m

Play Play


Particle

  • Wetin dey use talk about someting wey pass one.
  • Pikin dem.  — ( Egbokhare_2020, The children.)
  • Mama dem, train up your pikin dem o, so dat dem no go call you devil woman tomorrow.  — (deuber__1720, Mothers should train up their children, so not to be called names in the future.)

Translations

  • English: plural marker

Pronoun

  1. Wetin person dey use talk about person wey no dey dere.
    • Dem give me cup.  — (Egbokhare _2020, They gave me a cup.)
    • Because me, and dem no dey relate.  — (LAG_26_Selling-Drinks_DG__53, Because I don't relate with them.)
  2. Wetin person dey use show respect for somebody
    • Dem dey call you.  — ( NSC_Tella_2020, They are calling you.)

Translations

  • English: them