dem

Revision as of 12:02, 12 November 2020 by 160.152.248.128 (talk) (→‎Naija)

Naija

Etymology

From English: them

Pronunciation

  • dɛ̀m

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 862
  • Frequency rank in NSC treebank: 24
  • Frequency in raw corpus: 61765
  • Frequency rank in raw corpus: 5

Particle

dem: plural marker -- Definition in Naija?


  1. Egbokhare (
    Pikin dem.  — (They gave me a cup.)
  2. - (frequency:2758)
    Chef dem.  — (KAD_06_Cooking_DG__297, Chefs !)
    Food items dem  — (bbc__49448, __no translation__)
  3. advmod:emph (frequency:5)
    Senator Sani na person wey dey write book and drama dem sef.  — (bbc__87828, __no translation__)
    Mama dem, train up your pikin dem o, so dat dem no go call you devil woman tomorrow.  — (deuber__1720, __no translation__)
  4. det (frequency:2)
    Cameroon secessionist leader dem de Ongola?  — (bbc__24568, __no translation__)
    From de list dem, na de ruling party, Cameroon Peoples Democratic Party, CPDM and Union Nationale pour la Democratie et le Progress, UNDP get list for all de ten regions dem.  — (bbc__53158, __no translation__)
  5. conj (frequency:2)
    Military people, local politicians, rescue people dem and tori people dey there dey look as one catholic archbishop and imam dem pray ontop di body.  — (bbc__67222, __no translation__)
    Walter McBride/Getty Local health workers for Nigeria believe say snakebite and oda kain bites wey get venom like scorpion dem and co, dey abort pregnant woman belle.  — (bbc__98077, __no translation__)
  6. advmod (frequency:2)
    And I hear sey wetin dey talk for research say children fit learn up to fourteen languages at the same time if you dey speak all for dem to am.  — (ENU_05_Children-Culture-And-Igbo_DG__93, And I hear that, according to research, children can learn up to fourteen languages at the same time if you speak all of them to them.)
    Ms Mueller add say e be important for take care for internally-displaced pipo dem, refugees and host communities because di far North na one of de poorest areas for Cameroon and pressure dey for host community and staying together fit get k-leg.  — (bbc__68949, __no translation__)
  7. flat:foreign (frequency:2)
    Why schools dem no fit resume for Cameroon Anglophone regions Woman dem for Cameroon say deh don tire for bury dia pikin dem UN say deh burn 40 schools for two Anglophone Cameroon regions  — (bbc__100643, __no translation__)
    Na for November 2016 weh de anglophone crisis start and goment take stiff measure for fight de pipo weh deh bi put mop for condemn de way Anglophone dem bi laik second class citizens and di suffer marginalisation from majority Francophones.  — (bbc__70907, __no translation__)

Derived forms

Synonyms

  • am 0.76 25602, we 0.67 25536, demsef 0.63 171, demself 0.61 173, anybody 0.61 695, authorities 0.60 731, e 0.60 46271, those 0.60 807, im 0.58 32627

Antonyms

  • am 0.76 25602, we 0.67 25536, demsef 0.63 171, demself 0.61 173, anybody 0.61 695, authorities 0.60 731, e 0.60 46271, those 0.60 807, im 0.58 32627

Translations

  • English: plural marker


Pronoun

  1. Wetin person dey use talk about person wey no dey dere.
    Dem give me cup.  — (Egbokhare _2020, They gave me a cup.)
    Dem go…  — (ENU_12_Social-Life_DG__201, They will...)
    Dem be:  — (bbc__71140, __no translation__)
    To dem.  — (BEN_24_Bunkering_DG__49, To them.)
    for dem.  — (jw__19083, __no translation__)
    Because me, and dem no dey relate.  — (LAG_26_Selling-Drinks_DG__53, Because I don't relate with them.)
    Dem sey: ‘Lazarus dey sick well well.  — (jw__20235, __no translation__)
    I no know dem and I no dey work for dem.  — (bbc__7689, __no translation__)
    IAAF say na dem and fans go decide di vote.  — (bbc__57071, __no translation__)
    See eh, na dem den, na dem den, na dem den,  — (NST_cleaned__32215, __no translation__)
    Di children demsef if all dem put head togeder  — (BEN_04_Education-In-Nigeria_M__49, the children themselves if all them put head together)
    Dem N.L.C. oga wey be Mr.  — (deuber__3708, __no translation__)
    E get one woman, na arrest dem arrest am,  — (LAG_05_Government-Dey-Try_M__94, There was a woman, it is arrest, they had to arrest her eventually.)
    Shey na like dis dem go dey dey?  — (NST_cleaned__12614, __no translation__)
    Sake of dis dem shun di picking of nomination forms which for happen Monday.  — (bbc__86722, __no translation__)
    Na only dem na im get am for Nigeria.  — (NST_cleaned__5115, __no translation__)
    Dat one na because na small small dem dey bring am comot.  — (bbc__27070, __no translation__)
  1. But if some of dem sey dem no like to hear,  — (jw__5411, __no translation__)
    You know all dose kind men, some of dem dem go go drink.  — (NST_cleaned__21868, __no translation__)
    Dem sey you go born, your Papa get money.  — (LAG_24_Focus-On-Your-Life_M__169, they say you will have children, you father has money.)
    Foto dem of madam May meeting wit oga Buhari  — (bbc__52822, __no translation__)
    Dem Don Re-admit S.A Archbishop, Desmond Tutu  — (ja102__1416, __no translation__)
    Some people dey blame God, dem sey e no just care.  — (jw__32604, __no translation__)
    Dem neva talk di date wen dis tour go happen but D'banj say make pipo watch out for am.  — (bbc__29329, __no translation__)
    Dem san explain say although e be true say some people train for de Osu Castle, dem no be government related, as di man wey dey lead de team use office facility for en private business.  — (bbc__29474, __no translation__)
  2. case-cc (frequency:2)
    True true, e dey possible for their sense to correct, and for dem to repent and come back to God.  — (jw__20500, __no translation__)
    That 15 minutes just good for us and for dem.” One circuit overseer write sey: “When I dey about 13 to 19 years, I get many question wey dey my mind.  — (jw__25092, __no translation__)


Translations

  • English: them