dem

Revision as of 13:41, 20 November 2020 by 154.66.32.253 (talk) (→‎Naija)

Naija

Etymology

From English: them, they

Pronunciation

  • dɛ̀m

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 862
  • Frequency rank in NSC treebank: 24
  • Frequency in raw corpus: 61765
  • Frequency rank in raw corpus: 5

Pronoun

  1. Wetin dey use talk about someting wey pass one.
  • Pikin dem.  — ( Egbokhare They gave me a cup.)
  • Food items dem  — (bbc__49448, __no translation__)
  • Mama dem, train up your pikin dem o, so dat dem no go call you devil woman tomorrow.  — (deuber__1720, __no translation__)
  • Military people, local politicians, rescue people dem and tori people dey there dey look as one catholic archbishop and imam dem pray ontop di body.  — (bbc__67222, __no translation__)
  • And I hear sey wetin dey talk for research say children fit learn up to fourteen languages at the same time if you dey speak all for dem to am.  — (ENU_05_Children-Culture-And-Igbo_DG__93, And I hear that, according to research, children can learn up to fourteen languages at the same time if you speak all of them to them.)
  • Why schools dem no fit resume for Cameroon Anglophone regions Woman dem for Cameroon say deh don tire for bury dia pikin dem UN say deh burn 40 schools for two Anglophone Cameroon regions  — (bbc__100643, __no translation__)
  • Dem sey: ‘Lazarus dey sick well well.  — (jw__20235, __no translation__)

Translations

  • English: plural marker
  1. Wetin person dey use talk about person wey no dey dere.
  • Dem give me cup.  — (Egbokhare _2020, They gave me a cup.)
  • Because me, and dem no dey relate.  — (LAG_26_Selling-Drinks_DG__53, Because I don't relate with them.)
  • I no know dem and I no dey work for dem.  — (bbc__7689, __no translation__)
  • E get one woman, na arrest dem arrest am,  — (LAG_05_Government-Dey-Try_M__94, There was a woman, it is arrest, they had to arrest her eventually.)
  • But if some of dem sey dem no like to hear,  — (jw__5411, __no translation__)
  • You know all dose kind men, some of dem dem go go drink.  — (NST_cleaned__21868, __no translation__)

Translations

  • English: them, they