dem
Naija
Etymology
From English: them
Pronunciation
- dɛ̀m
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 862
- Frequency rank in NSC treebank: 24
- Frequency in raw corpus: 61765
- Frequency rank in raw corpus: 5
Pronoun
Wetin dey use talk about someting wey pass one.
- Pikin dem. — ( Egbokhare_2020, The children.)
- Mama dem, train up your pikin dem o, so dat dem no go call you devil woman tomorrow. — (deuber__1720, Mothers should train up their children, so not to be called names in the future.)
- And I hear sey wetin dey talk for research say children fit learn up to fourteen languages at the same time if you dey speak all for dem to am. — (ENU_05_Children-Culture-And-Igbo_DG__93, According to research, I heard children can learn up to fourteen languages at the same time if you speak all of it to them.)
Translations
- English: plural marker
Pronoun
Wetin person dey use talk about person wey no dey dere.
- Dem give me cup. — (Egbokhare _2020, They gave me a cup.)
- Because me, and dem no dey relate. — (LAG_26_Selling-Drinks_DG__53, Because I don't relate with them.)
- I no know dem and I no dey work for dem. — (bbc__7689, __no translation__)
- You know all dose kind men, some of dem dem go go drink. — (NST_cleaned__21868, __no translation__)
Translations
- English: them