Difference between revisions of "den"
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
− | === | + | ===Alternate Form=== |
− | * | + | *dem |
− | |||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | + | From: English ''then'' | |
− | |||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
* dɛ̌n | * dɛ̌n | ||
<sm2>Pcm-ng-den.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-den.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-den.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-den.m.ogg</sm2> | ||
− | |||
===Frequency=== | ===Frequency=== | ||
* Frequency in NSC treebank: 182 | * Frequency in NSC treebank: 182 | ||
Line 16: | Line 13: | ||
* Frequency in raw corpus: 2052 | * Frequency in raw corpus: 2052 | ||
* Frequency rank in raw corpus: 189 | * Frequency rank in raw corpus: 189 | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
===Adverb=== | ===Adverb=== | ||
− | + | #na wen person dey talk about time | |
− | + | #:* {{ux|dv|Nobodi see am again since '''den'''. |(bbc__39553,_No one has seen them for awhile_)}} | |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | # | ||
− | |||
− | #: {{ux|dv|Nobodi see am again since '''den'''. |(bbc__39553, | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
#: {{ux|dv|Na for March, de Lands and Natural Resources Ministry for Ghana direct de Forestry Commission make dem ban de harvesting, transportation '''den''' export of rosewood in de country. |(bbc__70886, __no translation__)}} | #: {{ux|dv|Na for March, de Lands and Natural Resources Ministry for Ghana direct de Forestry Commission make dem ban de harvesting, transportation '''den''' export of rosewood in de country. |(bbc__70886, __no translation__)}} | ||
# dep (frequency:4) | # dep (frequency:4) | ||
#: {{ux|dv|'''Den''' wen newspapers and pipo damn de message, e vanish from ELECAM regional centre e page. |(bbc__30064, __no translation__)}} | #: {{ux|dv|'''Den''' wen newspapers and pipo damn de message, e vanish from ELECAM regional centre e page. |(bbc__30064, __no translation__)}} | ||
− | #: {{ux|dv|President Nana Akufo-Addo, '''den''' in Vice President sit for di VVIP Lounge for di Airport as dem dey chat '''den''' smile. |(bbc__83540, | + | #: {{ux|dv|President Nana Akufo-Addo, '''den''' in Vice President sit for di VVIP Lounge for di Airport as dem dey chat '''den''' smile. |(bbc__83540,_no translation__)}} |
− | # | + | #say upon wetin dey ground |
− | #: {{ux|dv|Even '''den''', we go still need machines, trees and plants to capture carbon for di air wey we fit store for underground - forever. |(bbc__47473, | + | #: {{ux|dv|Even '''den''', we go still need machines, trees and plants to capture carbon for di air wey we fit store for underground - forever. |(bbc__47473, _regardless of what is on ground there is a need to acquire machines, trees and plants to capture cabon in the air and store underground.)}} |
− | |||
# conj (frequency:2) | # conj (frequency:2) | ||
#: {{ux|dv|'''Den''' later, aha. |(KAD_06_Cooking_DG__191, Then later, aha,...)}} | #: {{ux|dv|'''Den''' later, aha. |(KAD_06_Cooking_DG__191, Then later, aha,...)}} | ||
− | #: {{ux|dv|Police for di region release names '''den''' pictures of some of di suspects give di public say of anyone get filla, dem go fit assist police. |(bbc__82495, | + | #: {{ux|dv|Police for di region release names '''den''' pictures of some of di suspects give di public say of anyone get filla, dem go fit assist police. |(bbc__82495,)}} |
# obl:mod (frequency:2) | # obl:mod (frequency:2) | ||
#: {{ux|dv|I was very young '''den''', I dey very young you understand. |(KAD_18_My-Gunners-The-Musician_DG__58, I was very young then; I am very young, you understand.)}} | #: {{ux|dv|I was very young '''den''', I dey very young you understand. |(KAD_18_My-Gunners-The-Musician_DG__58, I was very young then; I am very young, you understand.)}} | ||
− | #: {{ux|dv|Another major issue Ghanaians dey expect be in di area of roads '''den''' infrastructure. |(bbc__15737, __no translation__)}} | + | #na when dem wan join someting inside talk |
+ | #:* {{ux|dv|Another major issue Ghanaians dey expect be in di area of roads '''den''' infrastructure. |(bbc__15737, __no translation__)}} | ||
# case-dep (frequency:2) | # case-dep (frequency:2) | ||
#: {{ux|dv|But since '''den''', I no, I no understand dem. |(NST_cleaned__29841, __no translation__)}} | #: {{ux|dv|But since '''den''', I no, I no understand dem. |(NST_cleaned__29841, __no translation__)}} | ||
#: {{ux|dv|From '''den''' on, Gambino begin make all kind of movement, and some small pikin dem come follow am dey dance. |(bbc__53163, __no translation__)}} | #: {{ux|dv|From '''den''' on, Gambino begin make all kind of movement, and some small pikin dem come follow am dey dance. |(bbc__53163, __no translation__)}} | ||
− | |||
− | |||
− | |||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
− | + | [[after]], [[and]] | |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: subsequently | + | * English: ''subsequently'' |
− | |||
− | |||
===Pronoun=== | ===Pronoun=== | ||
− | + | #dem dey use am instead of dem | |
− | + | #:*{{ux|dv|'''Den''' con born we. |(NST_cleaned__23335,(Then, we were born.)}} | |
− | + | #:*{{ux|dv|'''Den''' go know sey we don do am finish. |(NST_cleaned_38779, Then they will know we have finished it.)}} | |
− | # | ||
− | #: {{ux|dv|'''Den''' con born we. |(NST_cleaned__23335, | ||
− | #: {{ux|dv|'''Den''' go know sey we don do am finish. |( | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: | + | * English: next in order |
Revision as of 12:20, 17 November 2020
Naija
Alternate Form
- dem
Etymology
From: English then
Pronunciation
- dɛ̌n
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 182
- Frequency rank in NSC treebank: 87
- Frequency in raw corpus: 2052
- Frequency rank in raw corpus: 189
Adverb
- na wen person dey talk about time
- Nobodi see am again since den. — (bbc__39553,_No one has seen them for awhile_)
- Na for March, de Lands and Natural Resources Ministry for Ghana direct de Forestry Commission make dem ban de harvesting, transportation den export of rosewood in de country. — (bbc__70886, __no translation__)
- dep (frequency:4)
- Den wen newspapers and pipo damn de message, e vanish from ELECAM regional centre e page. — (bbc__30064, __no translation__)
- President Nana Akufo-Addo, den in Vice President sit for di VVIP Lounge for di Airport as dem dey chat den smile. — (bbc__83540,_no translation__)
- say upon wetin dey ground
- Even den, we go still need machines, trees and plants to capture carbon for di air wey we fit store for underground - forever. — (bbc__47473, _regardless of what is on ground there is a need to acquire machines, trees and plants to capture cabon in the air and store underground.)
- conj (frequency:2)
- Den later, aha. — (KAD_06_Cooking_DG__191, Then later, aha,...)
- Police for di region release names den pictures of some of di suspects give di public say of anyone get filla, dem go fit assist police. — (bbc__82495,)
- obl:mod (frequency:2)
- I was very young den, I dey very young you understand. — (KAD_18_My-Gunners-The-Musician_DG__58, I was very young then; I am very young, you understand.)
- na when dem wan join someting inside talk
- Another major issue Ghanaians dey expect be in di area of roads den infrastructure. — (bbc__15737, __no translation__)
- case-dep (frequency:2)
- But since den, I no, I no understand dem. — (NST_cleaned__29841, __no translation__)
- From den on, Gambino begin make all kind of movement, and some small pikin dem come follow am dey dance. — (bbc__53163, __no translation__)
Synonyms
Translations
- English: subsequently
Pronoun
- dem dey use am instead of dem
- Den con born we. — (NST_cleaned__23335,(Then, we were born.)
- Den go know sey we don do am finish. — (NST_cleaned_38779, Then they will know we have finished it.)
Translations
- English: next in order