Difference between revisions of "den"
(→Adverb) |
|||
Line 14: | Line 14: | ||
* Frequency rank in raw corpus: 189 | * Frequency rank in raw corpus: 189 | ||
===Adverb=== | ===Adverb=== | ||
− | #na wen | + | #na wen dem dey relate matter to time. |
− | #:* {{ux|dv|Nobodi see am again since '''den'''. |(bbc__39553,_No one has seen them for awhile_)}} | + | #:*{{ux|dv|Nobodi see am again since '''den'''. |(bbc__39553,_No one has seen them for awhile_)}} |
− | #: {{ux|dv| | + | #:*{{ux|dv|I was very young '''den''', I dey very young you understand. |(KAD_18_My-Gunners-The-Musician_DG__58, I was very young then; very young, understandably.)}} |
− | + | #na when dem dey talk say upon wetin dey ground | |
− | + | #:*{{ux|dv|Even '''den''', we go still need machines, trees and plants to capture carbon for di air wey we fit store for underground - forever. |(bbc__47473, _regardless of what is on ground there is a need to acquire machines, trees and plants to capture cabon in the air and store underground forever.)}} | |
− | # | + | #:*{{ux|dv|'''Den''' wen newspapers and pipo damn de message, e vanish from ELECAM regional centre page. |(bbc__30064,(The message vanished from ELECAM regional centre page after newspapers and people in general damn the message.)}} |
− | + | ====Synonyms==== | |
− | #: {{ux|dv|Even '''den''', we go still need machines, trees and plants to capture carbon for di air wey we fit store for underground - forever. |(bbc__47473, _regardless of what is on ground there is a need to acquire machines, trees and plants to capture cabon in the air and store underground.)}} | + | [[after]] |
− | + | ====Translations==== | |
− | #: {{ux|dv|'''Den''' | + | * English: ''subsequently'' |
− | + | ||
− | + | ===Conjunction=== | |
− | |||
#na when dem wan join someting inside talk | #na when dem wan join someting inside talk | ||
− | #:* {{ux|dv|Another major issue Ghanaians dey expect be in di area of roads '''den''' infrastructure. |(bbc__15737, | + | #:* {{ux|dv|Another major issue Ghanaians dey expect be in di area of roads '''den''' infrastructure. |(bbc__15737, Another major issue Ghanaians have expectation is in the area of roads and infrastructure.)}} |
− | # | + | #:*{{ux|dv|Police for di region release names '''den''' pictures of some of di suspects give di public say of anyone get filla, dem go fit assist police. |(bbc__82495,(The regional Police released the names of the suspects and then added pictures of some of the suspects to the public for assistance in their investigation police. )}} |
− | #: {{ux|dv| | + | #: {{ux|dv|President Nana Akufo-Addo, '''den''' im Vice President sit for di VVIP Lounge for di Airport as dem dey chat '''den''' smile. |(bbc__83540,(President Nana Akufo-Addo and his Vice President sat at the VVIP Lounge at the Airport while chatting and later smiled at each other.)}} |
− | #: {{ux|dv|From '''den''' on, Gambino begin make all kind of movement, and some small pikin dem come follow am dey dance. |(bbc__53163, | + | #:*{{ux|dv|From '''den''' on, Gambino begin make all kind of movement, and some small pikin dem come follow am dey dance. |(bbc__53163, From then onwards, Gambino began dancing and the children followed suit.)}} |
− | |||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
− | + | [[and]] | |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: '' | + | * English: ''and'' |
===Pronoun=== | ===Pronoun=== |
Revision as of 13:14, 17 November 2020
Naija
Alternate Form
- dem
Etymology
From: English then
Pronunciation
- dɛ̌n
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 182
- Frequency rank in NSC treebank: 87
- Frequency in raw corpus: 2052
- Frequency rank in raw corpus: 189
Adverb
- na wen dem dey relate matter to time.
- Nobodi see am again since den. — (bbc__39553,_No one has seen them for awhile_)
- I was very young den, I dey very young you understand. — (KAD_18_My-Gunners-The-Musician_DG__58, I was very young then; very young, understandably.)
- na when dem dey talk say upon wetin dey ground
- Even den, we go still need machines, trees and plants to capture carbon for di air wey we fit store for underground - forever. — (bbc__47473, _regardless of what is on ground there is a need to acquire machines, trees and plants to capture cabon in the air and store underground forever.)
- Den wen newspapers and pipo damn de message, e vanish from ELECAM regional centre page. — (bbc__30064,(The message vanished from ELECAM regional centre page after newspapers and people in general damn the message.)
Synonyms
Translations
- English: subsequently
Conjunction
- na when dem wan join someting inside talk
- Another major issue Ghanaians dey expect be in di area of roads den infrastructure. — (bbc__15737, Another major issue Ghanaians have expectation is in the area of roads and infrastructure.)
- Police for di region release names den pictures of some of di suspects give di public say of anyone get filla, dem go fit assist police. — (bbc__82495,(The regional Police released the names of the suspects and then added pictures of some of the suspects to the public for assistance in their investigation police. )
- President Nana Akufo-Addo, den im Vice President sit for di VVIP Lounge for di Airport as dem dey chat den smile. — (bbc__83540,(President Nana Akufo-Addo and his Vice President sat at the VVIP Lounge at the Airport while chatting and later smiled at each other.)
- From den on, Gambino begin make all kind of movement, and some small pikin dem come follow am dey dance. — (bbc__53163, From then onwards, Gambino began dancing and the children followed suit.)
Synonyms
Translations
- English: and
Pronoun
- dem dey use am instead of dem
- Den con born we. — (NST_cleaned__23335,(Then, we were born.)
- Den go know sey we don do am finish. — (NST_cleaned_38779, Then they will know we have finished it.)
Translations
- English: next in order