den

Naija

Alternative Form

Etymology

From: English then

Pronunciation

  • dɛ̌n

Play Play

Adverb

  • As matter take concern time.
  • For 1996 I go high school, do youth service, con still do Masters join, na after den I come enter politics.  — (NSC_Legbeti_2020, I graduated in 1996, served in the National Youth Service corps, still did my Masters then joined politics afterward.)
  • I first cook correct egusi soup, den make Eba befor I come invite de guy.  — (NSC_Legbeti-2020. I cooked delicious egusi soup first, then made eba before calling the guy to come over.)
  • If you see woman wey you like marry, toast am first, den go meet her people.  — (NSC_Legbeti-2020. If you admire a woman, woo her before approaching her family .)
  • As dem dey talk put join wetin dem don first talk.
  • If you see see snake dey come near you, 'den you come stand dey wait, your village people dey worry you.  — (NSC_Legbeti-2020. If you see a snake gliding towards you and you fail to run, your ancestors must hate you.)
  • Even den, we go still need machines, trees and plants to capture carbon for di air wey we fit store for underground - forever.  — (bbc__47473, Regardless of what is on ground there is a need to acquire machines, trees and plants to capture carbon in the air and store underground forever.)

Synonyms

Translations

  • English: Regardless, subsequently

Conjunction

Na word wey dem dey take join sentence put for sentence make di talk for complete. Go look naim

Translations

  • English: Then