den

Revision as of 12:20, 17 November 2020 by 160.152.249.27 (talk)

Naija

Alternate Form

  • dem

Etymology

From: English then

Pronunciation

  • dɛ̌n

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 182
  • Frequency rank in NSC treebank: 87
  • Frequency in raw corpus: 2052
  • Frequency rank in raw corpus: 189

Adverb

  1. na wen person dey talk about time
    • Nobodi see am again since den.  — (bbc__39553,_No one has seen them for awhile_)
    Na for March, de Lands and Natural Resources Ministry for Ghana direct de Forestry Commission make dem ban de harvesting, transportation den export of rosewood in de country.  — (bbc__70886, __no translation__)
  2. dep (frequency:4)
    Den wen newspapers and pipo damn de message, e vanish from ELECAM regional centre e page.  — (bbc__30064, __no translation__)
    President Nana Akufo-Addo, den in Vice President sit for di VVIP Lounge for di Airport as dem dey chat den smile.  — (bbc__83540,_no translation__)
  3. say upon wetin dey ground
    Even den, we go still need machines, trees and plants to capture carbon for di air wey we fit store for underground - forever.  — (bbc__47473, _regardless of what is on ground there is a need to acquire machines, trees and plants to capture cabon in the air and store underground.)
  4. conj (frequency:2)
    Den later, aha.  — (KAD_06_Cooking_DG__191, Then later, aha,...)
    Police for di region release names den pictures of some of di suspects give di public say of anyone get filla, dem go fit assist police.  — (bbc__82495,)
  5. obl:mod (frequency:2)
    I was very young den, I dey very young you understand.  — (KAD_18_My-Gunners-The-Musician_DG__58, I was very young then; I am very young, you understand.)
  6. na when dem wan join someting inside talk
    • Another major issue Ghanaians dey expect be in di area of roads den infrastructure.  — (bbc__15737, __no translation__)
  7. case-dep (frequency:2)
    But since den, I no, I no understand dem.  — (NST_cleaned__29841, __no translation__)
    From den on, Gambino begin make all kind of movement, and some small pikin dem come follow am dey dance.  — (bbc__53163, __no translation__)

Synonyms

after, and

Translations

  • English: subsequently

Pronoun

  1. dem dey use am instead of dem
    • Den con born we.  — (NST_cleaned__23335,(Then, we were born.)
    • Den go know sey we don do am finish.  — (NST_cleaned_38779, Then they will know we have finished it.)

Translations

  • English: next in order