den

Revision as of 13:29, 17 November 2020 by 160.152.249.27 (talk) (→‎Adverb)

Naija

Alternate Form

  • dem

Etymology

From: English then

Pronunciation

  • dɛ̌n

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 182
  • Frequency rank in NSC treebank: 87
  • Frequency in raw corpus: 2052
  • Frequency rank in raw corpus: 189

Adverb

  1. na wen dem dey relate matter to time.
    • For 1996 I go high school, do youth service, come still do Masters join and since den na im I don enter politics.  — (NSC_Agnes_2020,(I graduated in 1996, had Youth Service year and Masters program, then joined politics soon afterwards)
    • Nobodi see am again since den.  — (bbc__39553,_No one has seen them for awhile_)
    • I was very young den, I dey very young you understand.  — (KAD_18_My-Gunners-The-Musician_DG__58, I was very young then; very young, understandably.)
  2. na when dem dey talk say upon wetin dey ground
    • Even den, we go still need machines, trees and plants to capture carbon for di air wey we fit store for underground - forever.  — (bbc__47473, _regardless of what is on ground there is a need to acquire machines, trees and plants to capture cabon in the air and store underground forever.)
    • Den wen newspapers and pipo damn de message, e vanish from ELECAM regional centre page.  — (bbc__30064,(The message vanished from ELECAM regional centre page after newspapers and people in general damn the message.)

Synonyms

after

Translations

  • English: subsequently

Conjunction

  1. na when dem wan join someting inside talk
    • Another major issue Ghanaians dey expect be in di area of roads den infrastructure.  — (bbc__15737, Another major issue Ghanaians have expectation is in the area of roads and infrastructure.)
    • Police for di region release names den pictures of some of di suspects give di public say of anyone get filla, dem go fit assist police.  — (bbc__82495,(The regional Police released the names of the suspects and then added pictures of some of the suspects to the public for assistance in their investigation police. )
    President Nana Akufo-Addo, den im Vice President sit for di VVIP Lounge for di Airport as dem dey chat den smile.  — (bbc__83540,(President Nana Akufo-Addo and his Vice President sat at the VVIP Lounge at the Airport while chatting and later smiled at each other.)
    • From den on, Gambino begin make all kind of movement, and some small pikin dem come follow am dey dance.  — (bbc__53163, From then onwards, Gambino began dancing and the children followed suit.)

Synonyms

and

Translations

  • English: and

Pronoun

  1. dem dey use am instead of dem
    • Den con born we.  — (NST_cleaned__23335,(Then, we were born.)
    • Den go know sey we don do am finish.  — (NST_cleaned_38779, Then they will know we have finished it.)

Translations

  • English: next in order