depend
Naija
Etymology
From English: depend
Pronunciation
- dìpɛ̂nd
Verb
- Make person put mind for person or someting. Sey di person of someting dey for am.
- If you no work hard, you go dey depend on your fada. — (If you do not work hard, you will be depending on your father for survival.)
- No I no say you go depend on dat one. — (JOS_21_Marriage-Talk-With-Oscar-1_DG__142, No, I no that you will rely on it.)
Translations
- English: rely