Difference between revisions of "dere"

Line 12: Line 12:
  
 
===Adverb===
 
===Adverb===
# dere: place/situation wey be sey e no near di person wey dey talk.
+
# Place or someting wey be sey e no near di person wey dey talk.
 
#: {{ux|dv| Who dey '''dere'''? |(ONI_27_A-Hotelier-Interview_MG__1, Who's there?)}}
 
#: {{ux|dv| Who dey '''dere'''? |(ONI_27_A-Hotelier-Interview_MG__1, Who's there?)}}
 
#: {{ux|dv| no go '''dere'''. |(Dont go there.)}}
 
#: {{ux|dv| no go '''dere'''. |(Dont go there.)}}
# someting wey person don say or do wey be sey e no near wetin e dey talk or do now now
+
# Someting wey person don say or do wey be sey e no near wetin e dey talk or do now now.
#: {{ux|dv| When I write di book, I talk for dere sey e better make I jump from ontop roof dan make I chop beans. | (NSC_Emeka_2020, When I wrote the book, I said there that I'd rather jump from the roof of my house than eat beans. )}}
+
#: {{ux|dv| When I write di book, I talk for '''dere''' sey e better make I jump from ontop roof dan make I chop beans. | (NSC_2020, When I wrote the book, I said there that I'd rather jump from the roof of my house than eat beans. )}}
  
 
====Antonyms====
 
====Antonyms====

Revision as of 19:09, 27 July 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

From English: there

Pronunciation

  • dɛ̂r

Play Play

Adverb

  1. Place or someting wey be sey e no near di person wey dey talk.
    Who dey dere?  — (ONI_27_A-Hotelier-Interview_MG__1, Who's there?)
    no go dere.  — (Dont go there.)
  2. Someting wey person don say or do wey be sey e no near wetin e dey talk or do now now.
    When I write di book, I talk for dere sey e better make I jump from ontop roof dan make I chop beans.  —  (NSC_2020, When I wrote the book, I said there that I'd rather jump from the roof of my house than eat beans. )

Antonyms

here,

Translations

  • English: there