Difference between revisions of "dere"
(→Adverb) |
(→Adverb) |
||
Line 14: | Line 14: | ||
# Place or someting wey be sey e no near di person wey dey talk. | # Place or someting wey be sey e no near di person wey dey talk. | ||
#:* {{ux|dv| Who dey '''dere'''? |(ONI_27_A-Hotelier-Interview_MG__1, Who's there?)}} | #:* {{ux|dv| Who dey '''dere'''? |(ONI_27_A-Hotelier-Interview_MG__1, Who's there?)}} | ||
− | #:* {{ux|dv| No go '''dere'''.|( | + | #:* {{ux|dv| No go '''dere'''.|(Dont go there.)}} |
# . Someting wey person don say or do wey be sey e no near wetin e dey talk or do now now. | # . Someting wey person don say or do wey be sey e no near wetin e dey talk or do now now. | ||
− | #:* {{ux|dv| When I write di book, I talk for '''dere''' sey e better make I jump from ontop roof dan make I chop beans. | ( | + | #:* {{ux|dv| When I write di book, I talk for '''dere''' sey e better make I jump from ontop roof dan make I chop beans. | (when I wrote the book, I said there that I'd rather jump from the roof of my house than eat beans.)}} |
====Antonyms==== | ====Antonyms==== | ||
[[here]] | [[here]] | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''there'' | * English: ''there'' |
Revision as of 10:32, 5 May 2023
Naija
Alternative forms
Etymology
From English: there
Pronunciation
- dɛ̂r
Adverb
- Place or someting wey be sey e no near di person wey dey talk.
- Who dey dere? — (ONI_27_A-Hotelier-Interview_MG__1, Who's there?)
- No go dere. — (Dont go there.)
- . Someting wey person don say or do wey be sey e no near wetin e dey talk or do now now.
- When I write di book, I talk for dere sey e better make I jump from ontop roof dan make I chop beans. — (when I wrote the book, I said there that I'd rather jump from the roof of my house than eat beans.)
Antonyms
Translations
- English: there