dere

Revision as of 23:37, 16 June 2022 by Shula (talk | contribs) (→‎Adverb)

Naija

Alternative forms

Etymology

From English: there

Pronunciation

  • dɛ̂r

Play Play

Adverb

  1. Place or someting wey be sey e no near di person wey dey talk.
    • Who dey dere?  — (ONI_27_A-Hotelier-Interview_MG__1, Who's there?)
    • No go dere.  — (NSC_2022, Dont go there.)
  2. . Someting wey person don say or do wey be sey e no near wetin e dey talk or do now now.
    • When I write di book, I talk for dere sey e better make I jump from ontop roof dan make I chop beans.  —  (NSC_2020, When I wrote the book, I said there that I'd rather jump from the roof of my house than eat beans.)

Antonyms

here

Translations

  • English: there