Difference between revisions of "deve"
(→Noun) |
(→Naija) |
||
Line 9: | Line 9: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | # Money wey community pipo dey collect for contractors dem hand | + | # Money wey community pipo dey collect for contractors dem hand before dem go allow di contractors dem fit work. |
#:* {{ux|dv| Make una dey allow contractor dey work o, '''deve''' no follow for money wey government give dem. |(You should allow contractors work, this levy is not part of what the government gives them money for.)}} | #:* {{ux|dv| Make una dey allow contractor dey work o, '''deve''' no follow for money wey government give dem. |(You should allow contractors work, this levy is not part of what the government gives them money for.)}} | ||
#:* {{ux|dv| People don collect '''deve''' build house. |(People have collected levies and used it to build their houses.)}} | #:* {{ux|dv| People don collect '''deve''' build house. |(People have collected levies and used it to build their houses.)}} |
Latest revision as of 22:24, 28 February 2024
Naija
Etymology
From: English development
Pronunciation
dɛ̀vɛ́
Noun
- Money wey community pipo dey collect for contractors dem hand before dem go allow di contractors dem fit work.
- Make una dey allow contractor dey work o, deve no follow for money wey government give dem. — (You should allow contractors work, this levy is not part of what the government gives them money for.)
- People don collect deve build house. — (People have collected levies and used it to build their houses.)
- Money wey people dey pay give person wey be oga for area.
- Before you start to do anyting for di garage, first, you go go see oga pay di deve. — (Before you begin anything at the motor park, first of all, you need to see the boss here and pay some levies.)
- You never chop, you want dey collect deve? Wetin pikin never reach chop fit give am jedijedi. — (You haven't attained any stature and you want to start levying people? What a child is not old enough to eat can upset its stomach.)
- Before you start to do anyting for di garage, first, you go go see oga pay di deve. — (Before you begin anything at the motor park, first of all, you need to see the boss here and pay some levies.)
Synonym
Translation
- English: levy