Difference between revisions of "dey"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
||
Line 48: | Line 48: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | Sey person dey alright | + | # Sey person dey alright |
− | #: {{ux|dv|I '''dey'''. |(ENU_30_Animals-Rights-In-Usa_T__4, I am fine.)}} | + | #:* {{ux|dv|I '''dey'''. |(ENU_30_Animals-Rights-In-Usa_T__4, I am fine.)}} |
− | + | # Make e be sey e get where person dey stay and how body dey di am. | |
− | Make e be sey e get where person dey stay and how body dey di am. | + | #:* {{ux|dv|AFP Shell don face serious palava with di people wey '''dey''' oil producing areas |(bbc__10375, __no translation__)}} |
− | #: {{ux|dv|AFP Shell don face serious palava with di people wey '''dey''' oil producing areas |(bbc__10375, __no translation__)}} | + | #:* {{ux|dv| Im tok about di quarrel between im and Minister for Transportation, Chibuike Rotimi Amaechi as well as di riverine and upland argument for wia di next guvnor suppose come from, say na di turn of Rivers south east senatorial district wia Ogoni pipo '''dey''', to produce di next govnor. |(bbc__59622, __no translation__)}} |
− | #: {{ux|dv| Im tok about di quarrel between im and Minister for Transportation, Chibuike Rotimi Amaechi as well as di riverine and upland argument for wia di next guvnor suppose come from, say na di turn of Rivers south east senatorial district wia Ogoni pipo '''dey''', to produce di next govnor. |(bbc__59622, __no translation__)}} | + | # Sey someting dey for di world. |
− | + | #:* {{ux|dv|Na only one winner go '''dey''' and e go get one year academic scholarship wey go cover academic text books wey di winner need. |(bbc__71627, __no translation__)}} | |
− | Sey someting dey for di world. | ||
− | #: | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
#: {{ux|dv|Wetin come '''dey'''? |(ABJ_GWA_13_Small-Jobs_DG__142, What is happening ?)}} | #: {{ux|dv|Wetin come '''dey'''? |(ABJ_GWA_13_Small-Jobs_DG__142, What is happening ?)}} | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: is | + | * English: ''is'' |
Revision as of 16:35, 2 February 2021
Naija
Alternative forms
Etymology
From: Unknown
Pronunciation
- dè
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 4034
- Frequency rank in NSC treebank: 1
- Frequency in raw corpus: 97693
- Frequency rank in raw corpus: 3
Auxiliary
prog. Marker
- Sey someting never finish.
- E dey come. — (Egbokhare_2020, He/she is coming.)
- Sey person do someting day by day.
- E dey go school. — (NSC_Onwuegbuzia_2020, He/She goes to school)
- All dis people wey Niger Delta, na dem, dey chop di soup. — (IBA_23_Bitter-Leaf-Soup_MG__44, The people of the Niger Delta are the ones who eat the dish.)
- Mr Tinubu say pipo suppose to dey preach peace. — (bbc__68635, Mr Tinubu said that people should preach peace.)
- As me I be, I be di kind man wey be sey I dey like to dey talk true, and I dey very straightforward. — (NST_cleaned__3071, __no translation__)
Antonyms
Translations
- English: prog. Marker is
Naija
Alternative forms
Etymology
From: Unknown
Pronunciation
- dé
Verb
- Sey person dey alright
- I dey. — (ENU_30_Animals-Rights-In-Usa_T__4, I am fine.)
- Make e be sey e get where person dey stay and how body dey di am.
- AFP Shell don face serious palava with di people wey dey oil producing areas — (bbc__10375, __no translation__)
- Im tok about di quarrel between im and Minister for Transportation, Chibuike Rotimi Amaechi as well as di riverine and upland argument for wia di next guvnor suppose come from, say na di turn of Rivers south east senatorial district wia Ogoni pipo dey, to produce di next govnor. — (bbc__59622, __no translation__)
- Sey someting dey for di world.
- Na only one winner go dey and e go get one year academic scholarship wey go cover academic text books wey di winner need. — (bbc__71627, __no translation__)
- Wetin come dey? — (ABJ_GWA_13_Small-Jobs_DG__142, What is happening ?)
Translations
- English: is