Difference between revisions of "dey"

Line 22: Line 22:
 
# Sey someting never finish.
 
# Sey someting never finish.
 
#:* {{ux|dv|E '''dey''' come. |(Egbokhare_2020, He/she is coming.)}}  
 
#:* {{ux|dv|E '''dey''' come. |(Egbokhare_2020, He/she is coming.)}}  
# Sey person dey do someting day by day.
+
# Sey person do someting day by day.
 
#:* {{ux|dv| E '''dey''' go school. | (NSC_Onwuegbuzia_2020, He/She goes to school)}}
 
#:* {{ux|dv| E '''dey''' go school. | (NSC_Onwuegbuzia_2020, He/She goes to school)}}
 
#:* {{ux|dv| All dis people wey Niger Delta, na dem, '''dey''' chop di soup. |(IBA_23_Bitter-Leaf-Soup_MG__44, The people of the Niger Delta are the ones who eat the dish.)}}
 
#:* {{ux|dv| All dis people wey Niger Delta, na dem, '''dey''' chop di soup. |(IBA_23_Bitter-Leaf-Soup_MG__44, The people of the Niger Delta are the ones who eat the dish.)}}
Line 33: Line 33:
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''prog. Marker'' ''is''
 
* English: ''prog. Marker'' ''is''
 
  
 
==Naija==
 
==Naija==

Revision as of 13:28, 20 November 2020

Naija

Alternative forms

Etymology

From: Unknown

Pronunciation


Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 4034
  • Frequency rank in NSC treebank: 1
  • Frequency in raw corpus: 97693
  • Frequency rank in raw corpus: 3


Auxiliary

prog. Marker

  1. Sey someting never finish.
    • E dey come.  — (Egbokhare_2020, He/she is coming.)
  2. Sey person do someting day by day.
    • E dey go school.  —  (NSC_Onwuegbuzia_2020, He/She goes to school)
    • All dis people wey Niger Delta, na dem, dey chop di soup.  — (IBA_23_Bitter-Leaf-Soup_MG__44, The people of the Niger Delta are the ones who eat the dish.)
    Mr Tinubu say pipo suppose to dey preach peace.  — (bbc__68635, Mr Tinubu said that people should preach peace.)
    As me I be, I be di kind man wey be sey I dey like to dey talk true, and I dey very straightforward.  — (NST_cleaned__3071, __no translation__)


Antonyms

Translations

  • English: prog. Marker is

Naija

Alternative forms

Etymology

From: Unknown

Pronunciation

Play


Verb

Sey person dey alright

  1. I dey.  — (ENU_30_Animals-Rights-In-Usa_T__4, I am fine.)

Make e be sey e get where person dey stay and how body dey di am.

  1. AFP Shell don face serious palava with di people wey dey oil producing areas  — (bbc__10375, __no translation__)
    Im tok about di quarrel between im and Minister for Transportation, Chibuike Rotimi Amaechi as well as di riverine and upland argument for wia di next guvnor suppose come from, say na di turn of Rivers south east senatorial district wia Ogoni pipo dey, to produce di next govnor.  — (bbc__59622, __no translation__)

Sey someting dey for di world.

  1. Write wetin you want find or choose wetin dey and press Find .  — (jw__47102, __no translation__)
    God dey.  — (NSC_Onwuegbuzia_Emeka, God is.)
  1. Wetin come dey… , abi na dis, na…  — (LAG_08_Austin-And-Donald_DG__34, What is then... or it is this... it is...)
    Na only one winner go dey and e go get one year academic scholarship wey go cover academic text books wey di winner need.  — (bbc__71627, __no translation__)
    Wetin come dey?  — (ABJ_GWA_13_Small-Jobs_DG__142, What is happening ?)
  1. I dey!  — (KAD_16_Driver-Mechanic-Talk_DG__185, I am here.)
    Wetin dey?  — (JOS_21_Marriage-Talk-With-Oscar-1_DG__56, What's there?)
    Wetin dey,  — (JOS_29_He-Loves-French_DG__137, What is happening ?)
  1. Just dey.  — (ABJ_GWA_11_Hungry-No-Go-Kill-Us_DG__86, Just be there.)
    If na salt, never dey am, you add small salt join am.  — (BEN_08_Egusi-And-Banga-Soup_MG__38, If it's the salt that is not sufficient yet, add a little more salt.)
  1. I no fit tell you am,  —  how old I dey dat time sha.


  1. Dem dey too busy, tired or dey stressed?  — (bbc__28832, __no translation__)


Translations

  • English: is