Difference between revisions of "different"

Line 21: Line 21:
  
 
===Adjective===
 
===Adjective===
different: no definition -- Definition in Naija?
+
different: someting wey no be di same
  
  
# - (frequency:1940)
 
#: {{ux|dv|'''Different'''. |(JOS_40_Travelling-On-Nigerian-Roads_DG__102, A different.)}}
 
#: {{ux|dv|'''Different'''... |(NST_cleaned__39236, __no translation__)}}
 
# obl:arg (frequency:115)
 
 
#: {{ux|dv|We dey '''different''' from animal. |(jw__26368, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|We dey '''different''' from animal. |(jw__26368, __no translation__)}}
#: {{ux|dv|We no dey '''different''' dan like dem. |(NST_cleaned__35707, __no translation__)}}
 
 
# obl:mod (frequency:31)
 
# obl:mod (frequency:31)
 
#: {{ux|dv|How e take '''different''' from the first three? |(jw__30718, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|How e take '''different''' from the first three? |(jw__30718, __no translation__)}}
Line 36: Line 31:
 
#: {{ux|dv|E, e, di feeling dey very '''different'''. |(WAZP_06_Tommys-Life-Story_M__64, It... it... the feeling is very different.)}}
 
#: {{ux|dv|E, e, di feeling dey very '''different'''. |(WAZP_06_Tommys-Life-Story_M__64, It... it... the feeling is very different.)}}
 
#: {{ux|dv|But wetin President Buhari tink about di security situation dey very '''different'''. |(bbc__23696, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|But wetin President Buhari tink about di security situation dey very '''different'''. |(bbc__23696, __no translation__)}}
# nsubj (frequency:4)
+
 
#: {{ux|dv|if you still dey talk about how we '''different''' we no go move forward; |(bbc__947, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Di only time e '''different''' na if di reason person dey use am na for medical reasons. |(bbc__36813, __no translation__)}}
 
# case (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|For '''different''', '''different''' place, go come gada for dat market. |(NST_cleaned__37687, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|And relations wey come from '''different''', '''different''' places , de go dey around. |(NST_cleaned__39255, __no translation__)}}
 
# amod (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|And di bodi clock wey dey inside everybodi dey '''different''' small. |(bbc__15062, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|For every language, the way dem dey call the name dey '''different''' '''different'''. |(jw__20519, __no translation__)}}
 
# cc (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|E dey, e dey unique, and '''different''', but, but radio, radio na part of me. |(WAZA_02_Tripleas-Life-Story_DG__13, It's... it's unique and different, but... but radio, radio is part of me.)}}
 
#: {{ux|dv|Wetin go dey inside di school, training and course dey for subsection go show how di children dem wey dem go see '''different''' from oders and how differentdifferent matter wey court dey handle tough and '''different'''. |(hildrights__165, __no translation__)}}
 
# det (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Sey if you dey come, meh you bring all dose '''different''', '''different''' parts of di animal wey you... |(NST_cleaned__37876, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Now pipo wey wan apply for visa go submit dia account names for dia '''different''' social media platforms wey US list and also submit di ones wey no dey for di list. |(bbc__75638, __no translation__)}}
 
# dep (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|We no dey '''different''' dan like dem. |(ONI_07_Dis-Year-Na-My-Year_MG__4, We are not different from them.)}}
 
#: {{ux|dv|Sabi pipo say e still hard to know how everything go end now but wetin dey sure na say di way tori pipo dey carry di mata now and di way di music industry pipo too dey tok about di mata now '''different''' from before. |(bbc__86607, __no translation__)}}
 
# mark (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Anybodi bin dey expect anything wey '''different''' wen Barcelona ask dia fans to vote for di best goal for di club history? |(bbc__15964, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Local media dey report say Senate President, Bukola Saraki, talk im mind wey '''different''', through statement from Senator Abdullahi Sabi. |(bbc__64111, __no translation__)}}
 
# conj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Their level no be the same, and their work dey '''different''' '''different'''. |(jw__18576, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Braide say na revelation from God naim make im dey run for Governor and im own campaign style dey '''different''' and unique. |(bbc__20549, __no translation__)}}
 
# advcl (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Any pesin wey get autism dey '''different''' even doh dia challenges dey similar |(bbc__15944, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Di federal Office of Personnel Management say government operations go dey '''different''' depending on di agency. |(bbc__34383, __no translation__)}}
 
# discourse (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Na 1880 dem first sing di anthem and '''different''' people on sing am '''different''' ay since dat time. |(bbc__69656, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|As I don talk am, you know sey Plateau get '''different''', '''different''' ethnic... eh... '''different''' ethnic groups. |(JOS_01_People-Of-Plateau_MG__2, As I have said, you know that Plateau has different ethnic... uh... different ethnic groups.)}}
 
  
 
====Derived forms====
 
====Derived forms====
 
+
* differ
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* spare 0.52 25, some 0.52 8816, many 0.51 4476, oyibo 0.49 227, different-different 0.49 65, types 0.47 63, parts 0.47 350, obodo 0.46 107, other 0.44 3374
+
* change
 
 
 
====Antonyms====
 
====Antonyms====
* spare 0.52 25, some 0.52 8816, many 0.51 4476, oyibo 0.49 227, different-different 0.49 65, types 0.47 63, parts 0.47 350, obodo 0.46 107, other 0.44 3374
+
* same, equal
 
 
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: no definition
+
* English: Not the same (Different)

Revision as of 23:31, 16 August 2020

Naija

Alternative forms

  • different-different 0.49 65, differ

Etymology

Borrowed from English different

Pronunciation

  • ˈdɪfərənt

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 110
  • Frequency rank in NSC treebank: 131
  • Frequency in raw corpus: 2605
  • Frequency rank in raw corpus: 160

The word is used more orally than in written texts.


Adjective

different: someting wey no be di same


  1. We dey different from animal.  — (jw__26368, __no translation__)
  2. obl:mod (frequency:31)
    How e take different from the first three?  — (jw__30718, __no translation__)
    De get different between marriage, and pregnant,  — (ENU_31_Imo-State-Politics_DG__131, There is a difference between marriage and impregnation.)
  3. advmod (frequency:11)
    E, e, di feeling dey very different.  — (WAZP_06_Tommys-Life-Story_M__64, It... it... the feeling is very different.)
    But wetin President Buhari tink about di security situation dey very different.  — (bbc__23696, __no translation__)


Derived forms

  • differ

Synonyms

  • change

Antonyms

  • same, equal

Translations

  • English: Not the same (Different)