disvirgin

Naija

Etymology

From English disvirgin

Pronunciation

  • dìsvádʒìn

Play Play

Transitive Verb

  • Make person comot di virginity of anoder person (male or female).
  1. Dem disvirgin am when e dey secondary school.  — (Egbokhare_2021, She was deflowered when she was in secondary school.)

Translations

  • English: to deflower, disvirgin