disvirgin

Naija

Etymology

From English disvirgin

Pronunciation

  • dìsvádʒìn

Play Play

Verb

  • Make person (boy or girl) wey never ever nack con nack.
  1. Dem disvirgin am when e dey secondary school.  — (Egbokhare_2021, She was deflowered when she was in secondary school.)

Translations

  • English: to deflower, disvirgin