disvirgin

Naija

Etymology

From English disvirgin

Pronunciation

  • dìsvádʒìn

Play Play

Verb

  • Make person (boy or girl) wey never ever nack con nack.
  • Dem disvirgin am when e dey secondary school.  — (Egbokhare_2021, She was deflowered when she was in secondary school.)
  • I disvirgin when I still small.  — (NSC_2021, I was deflowered when I was quite young.)

Translations

  • English: to deflower