do

Revision as of 17:06, 18 March 2021 by 154.66.43.210 (talk) (→‎Verb)

Naija

Etymology

From English: do

Pronunciation

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 840
  • Frequency rank in NSC treebank: 25
  • Frequency in raw corpus: 19271
  • Frequency rank in raw corpus: 25




Verb

  1. Make person do someting.
    • Wetin you want do for future.  — (KAN_01_Aishas-Lifestory_DG__27, What do want to do in the future?)
    • Go and do di work.  — (NST_cleaned__38813, Go and do the work.)
    • Wetin I want do for house,  — (JOS_26_Small-Talk_DG__13, What do I want to do at home ?)
  2. Make person dey behave/ reason tings.
    • So na so dey do.  — (ABJ_GWA_10_Steven-Lifestory_MG__91, So, that is how they behave.)
    • Na so dem dey do for dis place.  — (NSC_Olukayode.S.M_2021, That's how they behave at this place.)

Translations

  • English: do, behave