do

Naija

Etymology

From English: do

Pronunciation

  • du

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 840
  • Frequency rank in NSC treebank: 25
  • Frequency in raw corpus: 19271
  • Frequency rank in raw corpus: 25




Verb

do: no definition -- Definition in Naija?


  1. Do am o.  — (IBA_28_Moshood-And-Hassan_DG__85, they did it o.)
    Who do am?  — (KAD_22_Chatting-At-The-Restaurant_DG__56, Who did them?)


  1. I must do am.  — (JOS_22_Marriage-Talk-With-Oscar-2_DG__29, I must do it.)
  1. Go do wetin?  — (JOS_02_Hair-And-Movies_DG__44, To do what ?)




  1. go and do di work.  — (NST_cleaned__38813, __no translation__)
  1. Wetin I want do for house,  — (JOS_26_Small-Talk_DG__13, What do I want to do at home ?)
    De just dey, dey do on e own tin.  — (LAG_34_Football-And-Everyday-Problems_M__11, They are just there, doing their own things.)
  1. So na so, dey do.  — (ABJ_GWA_10_Steven-Lifestory_MG__91, So that was it.)
    Na so, I take dey do.  — (IBA_01_Fola-Lifestory_MG__45, That's how it was.)


  1. E want do good.  — (jw__27043, __no translation__)
  1. Wetin you want do for future,  — (KAN_01_Aishas-Lifestory_DG__27, What do want to do in the future ?)




  1. This one dey make us do or talk things wey fit make other people vex.  — (jw__1077, __no translation__)


  1. Wetin dem talk and do fit ‘help’ us well well.— Col.  — (jw__8124, __no translation__)




Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: no definition