Difference between revisions of "dobale"
(→Naija) |
|||
(17 intermediate revisions by 5 users not shown) | |||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
− | |||
− | |||
− | |||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | + | From: Yoruba ''dobale (prostrate)''. | |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
* dɔ̀bálɛ̀ | * dɔ̀bálɛ̀ | ||
<sm2>Pcm-ng-dobale.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-dobale.f.ogg</sm2> | ||
− | <sm2>Pcm-ng-dobale.m.ogg</sm2> | + | <sm2>Pcm-ng-dobale.m.ogg</sm2> |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
+ | ===Verb=== | ||
+ | * Make person lie face down for ground as person dey greet who senior am. | ||
+ | :*{{ux|dv|'''Dobale''' for baba. |(Prostrate and greet father.)}} | ||
+ | :*{{ux|dv|I no fit '''dobale''' give anybody. |(I can't prostrate for anyone.)}} | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | dobale | + | #Make person lie down greet person wey senior am or wey pass am. |
− | + | #:* {{ux|dv|I go go '''dobale''' for am make dem allow me comot.|(I will go to him to prostrate, so that they'll let me go.)}} | |
− | + | # Wetin man dey carry im friends go do when e want marry. | |
− | # | + | #:* {{ux|dv|We go do '''dobale''' for im wedding for Lagos.|(We went to perform the traditional wedding rites in Lagos.)}} |
− | #: {{ux|dv|''' | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: | + | * English: ''prostrating in respect/obeisance'' |
Latest revision as of 10:42, 5 May 2023
Naija
Etymology
From: Yoruba dobale (prostrate).
Pronunciation
- dɔ̀bálɛ̀
Verb
- Make person lie face down for ground as person dey greet who senior am.
- Dobale for baba. — (Prostrate and greet father.)
- I no fit dobale give anybody. — (I can't prostrate for anyone.)
Noun
- Make person lie down greet person wey senior am or wey pass am.
- I go go dobale for am make dem allow me comot. — (I will go to him to prostrate, so that they'll let me go.)
- Wetin man dey carry im friends go do when e want marry.
- We go do dobale for im wedding for Lagos. — (We went to perform the traditional wedding rites in Lagos.)
Translations
- English: prostrating in respect/obeisance