Difference between revisions of "dobale"
(→Naija) |
(→Naija) |
||
Line 10: | Line 10: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
====Intransitive Verb==== | ====Intransitive Verb==== | ||
− | * Make person lie face down for ground greet. | + | * Make person lie face down for ground as person dey greet who senior am. |
:*{{ux|dv|'''Dobale''' for baba. |(Egbokhare_2021, Prostrate and greet father.)}} | :*{{ux|dv|'''Dobale''' for baba. |(Egbokhare_2021, Prostrate and greet father.)}} | ||
:*{{ux|dv|I no fit '''dobale''' for anybody. |(NSC_Tella_2021, I can't prostrate for anyone.)}} | :*{{ux|dv|I no fit '''dobale''' for anybody. |(NSC_Tella_2021, I can't prostrate for anyone.)}} | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | * | + | * Make person lie down greet person wey senior am or wey pass am. |
:* {{ux|dv|I go go '''dobale''' for am make dem allow me comot. |(NSC_Tella_2021, I will go to him to prostrate, so that they'll let me go.)}} | :* {{ux|dv|I go go '''dobale''' for am make dem allow me comot. |(NSC_Tella_2021, I will go to him to prostrate, so that they'll let me go.)}} | ||
* Wetin man dey carry im friends go do when e want marry. | * Wetin man dey carry im friends go do when e want marry. |
Revision as of 19:46, 12 July 2021
Naija
Etymology
From: Yoruba dobale (prostrate).
Pronunciation
- dɔ̀bálɛ̀
Verb
Intransitive Verb
- Make person lie face down for ground as person dey greet who senior am.
- Dobale for baba. — (Egbokhare_2021, Prostrate and greet father.)
- I no fit dobale for anybody. — (NSC_Tella_2021, I can't prostrate for anyone.)
Noun
- Make person lie down greet person wey senior am or wey pass am.
- I go go dobale for am make dem allow me comot. — (NSC_Tella_2021, I will go to him to prostrate, so that they'll let me go.)
- Wetin man dey carry im friends go do when e want marry.
- We go do dobale for im wedding for Lagos. — (NSC_Tella_2021, We went to perform the traditional wedding rites in Lagos.)
Translations
- English: Male prostrating flat while greeting an older person.