Difference between revisions of "dobale"

 
Line 10: Line 10:
 
===Verb===
 
===Verb===
 
* Make person lie face down for ground as person dey greet who senior am.
 
* Make person lie face down for ground as person dey greet who senior am.
:*{{ux|dv|'''Dobale''' for baba. |(Egbokhare_2021, Prostrate and greet father.)}}
+
:*{{ux|dv|'''Dobale''' for baba. |(Prostrate and greet father.)}}
:*{{ux|dv|I no fit '''dobale''' give anybody. |(NSC_2021, I can't prostrate for anyone.)}}
+
:*{{ux|dv|I no fit '''dobale''' give anybody. |(I can't prostrate for anyone.)}}
  
 
===Noun===
 
===Noun===
 
#Make person lie down greet person wey senior am or wey pass am.
 
#Make person lie down greet person wey senior am or wey pass am.
#:* {{ux|dv|I go go '''dobale''' for am make dem allow me comot.|(NSC_2021, I will go to him to prostrate, so that they'll let me go.)}}  
+
#:* {{ux|dv|I go go '''dobale''' for am make dem allow me comot.|(I will go to him to prostrate, so that they'll let me go.)}}  
 
# Wetin man dey carry im friends go do when e want marry.
 
# Wetin man dey carry im friends go do when e want marry.
#:* {{ux|dv|We go do '''dobale''' for im wedding for Lagos.|(NSC_2021, We went to perform the traditional wedding rites in Lagos.)}}  
+
#:* {{ux|dv|We go do '''dobale''' for im wedding for Lagos.|(We went to perform the traditional wedding rites in Lagos.)}}  
  
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''prostrating in respect/obeisance''
 
* English: ''prostrating in respect/obeisance''

Latest revision as of 10:42, 5 May 2023

Naija

Etymology

From: Yoruba dobale (prostrate).

Pronunciation

  • dɔ̀bálɛ̀

Play Play

Verb

  • Make person lie face down for ground as person dey greet who senior am.
  • Dobale for baba.  — (Prostrate and greet father.)
  • I no fit dobale give anybody.  — (I can't prostrate for anyone.)

Noun

  1. Make person lie down greet person wey senior am or wey pass am.
    • I go go dobale for am make dem allow me comot.  — (I will go to him to prostrate, so that they'll let me go.)
  2. Wetin man dey carry im friends go do when e want marry.
    • We go do dobale for im wedding for Lagos.  — (We went to perform the traditional wedding rites in Lagos.)

Translations

  • English: prostrating in respect/obeisance