dobale

Naija

Etymology

From Yoruba dobale (prostrate).

Pronunciation

  • dɔ̀bálɛ̀

Play Play

Intransitive Verb

  • Make person lie face down for ground to greet.
  1. Dobale for baba.  — (Egbokhare_2021, Prostrate and greet father.)
  2. I no fit dobale for anybody.  — (NSC_Tella_2021, I can't prostrate for anyone.)

Serial Verb

Di man dobale dey beg di woman.  — (NSC_2021, The man prostrated to beg the woman.)

Noun

Na dobale im dey shout.  — (NSC_Tella_2021, He was shouting he should prostrate.)
  • Di rite for traditional wedding.
We go do dobale for im wedding for Lagos.  — (NSC_Tella_2021, We went to perform the traditional wedding rite in Lagos.)
  • Na make person dey do good boy.
I go go dodobale make dem allow me comot.  — (NSC_Tella_2021, He was shouting he should prostrate.)

Translations

  • English: to prostrate while greeting an older person male.