dobale

Naija

Etymology

From: Yoruba dobale (prostrate).

Pronunciation

  • dɔ̀bálɛ̀

Play Play

Verb

Intransitive Verb

  • Make person lie face down for ground as person dey greet who senior am.
  • Dobale for baba.  — (Egbokhare_2021, Prostrate and greet father.)
  • I no fit dobale for anybody.  — (NSC_Tella_2021, I can't prostrate for anyone.)

Noun

  • Make person lie down greet person wey senior am or wey pass am.
  • I go go dobale for am make dem allow me comot.  — (NSC_Tella_2021, I will go to him to prostrate, so that they'll let me go.)
  • Wetin man dey carry im friends go do when e want marry.
  • We go do dobale for im wedding for Lagos.  — (NSC_Tella_2021, We went to perform the traditional wedding rites in Lagos.)

Translations

  • English: Male prostrating flat while greeting an older person.