dobale
Naija
Etymology
From: Yoruba dobale (prostrate).
Pronunciation
- dɔ̀bálɛ̀
Verb
- Make person lie face down for ground as person dey greet who senior am.
- Dobale for baba. — (Prostrate and greet father.)
- I no fit dobale give anybody. — (I can't prostrate for anyone.)
Noun
- Make person lie down greet person wey senior am or wey pass am.
- I go go dobale for am make dem allow me comot. — (I will go to him to prostrate, so that they'll let me go.)
- Wetin man dey carry im friends go do when e want marry.
- We go do dobale for im wedding for Lagos. — (We went to perform the traditional wedding rites in Lagos.)
Translations
- English: prostrating in respect/obeisance