Difference between revisions of "dodge"

Line 9: Line 9:
 
===Verb===
 
===Verb===
 
====Transitive====
 
====Transitive====
#Make person dey avoid someting.
+
* Make person dey avoid someting.
#:* {{ux|dv| Any bad plan wey you get for me, I '''dodge''' am. |(Egbokhare_2020, Any evil intent you have for me, I evade it.)}}
+
:* {{ux|dv| Any bad plan wey you get for me, I '''dodge''' am. |(Egbokhare_2020, Any evil intent you have for me, I evade it.)}}
#:* {{ux|dv| E go dey use am '''dodge''' im work to help dem and care for dem. |(jw__30092, He will use it as an excuse to avoid his responsibilities and to care for them.)}}
+
:* {{ux|dv| E go dey use am '''dodge''' im work to help dem and care for dem. |(jw__30092, He will use it as an excuse to avoid his responsibilities and to care for them.)}}
#Make person dey hide for person or someting.
+
* Make person dey hide for person or someting.
#:* {{ux|dv| Osa dey always dey '''dodge''' im papa. |(NSC_Olukayode.S.M_2021, Osa is always hiding from his father.)}}
+
:* {{ux|dv| Osa dey always dey '''dodge''' im papa. |(NSC_Olukayode.S.M_2021, Osa is always hiding from his father.)}}
 
====Intransitive====
 
====Intransitive====
 
:* {{ux|dv| As I see [[ekelebe]], na so I quick '''dodge''' for corner. |(NSC_Olukayode.S.M_2021, As I saw the corps, I quickly hide in a corner.)}}
 
:* {{ux|dv| As I see [[ekelebe]], na so I quick '''dodge''' for corner. |(NSC_Olukayode.S.M_2021, As I saw the corps, I quickly hide in a corner.)}}

Revision as of 13:51, 5 July 2021

Naija

Etymology

From English: dodge

Pronunciation

  • dɔ̂dʒ

Play Play

Verb

Transitive

  • Make person dey avoid someting.
  • Any bad plan wey you get for me, I dodge am.  — (Egbokhare_2020, Any evil intent you have for me, I evade it.)
  • E go dey use am dodge im work to help dem and care for dem.  — (jw__30092, He will use it as an excuse to avoid his responsibilities and to care for them.)
  • Make person dey hide for person or someting.
  • Osa dey always dey dodge im papa.  — (NSC_Olukayode.S.M_2021, Osa is always hiding from his father.)

Intransitive

  • As I see ekelebe, na so I quick dodge for corner.  — (NSC_Olukayode.S.M_2021, As I saw the corps, I quickly hide in a corner.)
  • Ten minutes na im e take dodge two o'clock, time don reach make una hear our Pidgin news.  — (deuber__6272, It's ten minutes to two o'clock. It is time to hear our pidgin news.)

Translations

  • English: dock, hide, evade, avoid