dodge
Naija
Etymology
From English: dodge
Pronunciation
- dɔ̂dʒ
Verb
Transitive
- Make person dey avoid someting.
- Any bad plan wey you get for me, I dodge am. — (Egbokhare_2020, Any evil intent you have for me, I evade it.)
- E go dey use am dodge im work to help dem and care for dem. — (jw__30092, He will use it as an excuse to avoid his responsibilities and to care for them.)
- Make person dey hide for person or someting.
- Osa dey always dey dodge im papa. — (NSC_Olukayode.S.M_2021, Osa is always hiding from his father.)
Intransitive
- As I see ekelebe, na so I quick dodge for corner. — (NSC_Olukayode.S.M_2021, As I saw the corps, I quickly hide in a corner.)
- Ten minutes na im e take dodge two o'clock, time don reach make una hear our Pidgin news. — (deuber__6272, It's ten minutes to two o'clock. It is time to hear our pidgin news.)
Translations
- English: dock, hide, evade, avoid