Difference between revisions of "doings"
(→Naija) |
(→Noun) |
||
Line 10: | Line 10: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
* Wetin person dey do make e show sey e get [[levels]]. | * Wetin person dey do make e show sey e get [[levels]]. | ||
− | :*{{ux|dv|Bros get '''doings''' no be here o. If e wan dress corporate or wear native e dey clean die, designers head to toe. |(NSC_ 2021, The guy has | + | :*{{ux|dv|Bros get '''doings''' no be here o. If e wan dress corporate or wear native e dey clean die, designers head to toe. |(NSC_ 2021, The guy has style. When it comes to his dress sense; everything he wears is a designer brand even if he is wearing a traditional or cooperate attire..)}} |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== |
Revision as of 19:12, 11 November 2022
Naija
Etymology
From: English doing and suffix s
Pronunciation
Noun
- Wetin person dey do make e show sey e get levels.
- Bros get doings no be here o. If e wan dress corporate or wear native e dey clean die, designers head to toe. — (NSC_ 2021, The guy has style. When it comes to his dress sense; everything he wears is a designer brand even if he is wearing a traditional or cooperate attire..)
Synonyms
Translation
- English: panache