Difference between revisions of "doings"

Line 10: Line 10:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
As person take dey do someting to sey e get [[levels]].
 
As person take dey do someting to sey e get [[levels]].
:*{{ux|dv|Bros get '''doings''' no be here o. if e wan dress corporate or wear native e dey clean die. |(NSC_ 2021, .)}}
+
:*{{ux|dv|Bros get '''doings''' no be here o. If e wan dress corporate or wear native e dey clean die, designers head to toe. |(NSC_ 2021, The guy has panache when it comes to his dress sense; everything he puts on is a designers' brand regardless of whether he is in corporate of traditional attire.)}}
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====

Revision as of 10:17, 24 August 2021

Naija

Etymology

From: English doing and suffix s

Pronunciation

  • duîns

Play Play

Noun

As person take dey do someting to sey e get levels.

  • Bros get doings no be here o. If e wan dress corporate or wear native e dey clean die, designers head to toe.  — (NSC_ 2021, The guy has panache when it comes to his dress sense; everything he puts on is a designers' brand regardless of whether he is in corporate of traditional attire.)

Synonyms

Translation

  • English: panache