doings

Naija

Etymology

From: English doing and suffix s

Pronunciation

  • duîns

Play Play

Noun

As person take dey do someting to sey e get levels. Th

  • Bros get doings no be here o. if e wan dress corporate or wear native e dey clean die.  — (NSC_ 2021, .)

Synonym

Translation

  • English: panache