doings

Revision as of 15:40, 21 June 2022 by Shula (talk | contribs) (→‎Naija)

Naija

Etymology

From: English doing and suffix s

Pronunciation

dúìns Play Play

Noun

  • Wetin person dey do make e show sey e get levels.
  • Bros get doings no be here o. If e wan dress corporate or wear native e dey clean die, designers head to toe.  — (NSC_ 2021, The guy has styles when it comes to his dress sense; everything he wears USA a designers brand regardless of whether he is in corporate or traditional attire.)

Synonyms

Translation

  • English: panache