doings

Revision as of 19:12, 11 November 2022 by Emeka (talk | contribs) (→‎Noun)

Naija

Etymology

From: English doing and suffix s

Pronunciation

dúìns Play Play

Noun

  • Wetin person dey do make e show sey e get levels.
  • Bros get doings no be here o. If e wan dress corporate or wear native e dey clean die, designers head to toe.  — (NSC_ 2021, The guy has style. When it comes to his dress sense; everything he wears is a designer brand even if he is wearing a traditional or cooperate attire..)

Synonyms

Translation

  • English: panache