doke

Naija

Etymology

From Yoruba: a blend of do meaning to have sex and oko meaning penis.

Pronunciation

  • dôk

Play Play


Verb

Transitive

  • Make two people dey nack.
  • Di guy don doke all di girls for we area.  — ( Nsc_Olukayode.S.M_2021, The man has had sexual relationships with all the girls in the community. )

Intransitive

  • I hear say di girl wey dey doke for money don go catch HIV.  — ( Nsc_Olukayode.S.M_2021, I heard the girl who engage in sex for money has contracted HIV.)

Synonym

Translation

English: to copulate