Difference between revisions of "domot"

Line 15: Line 15:
  
 
#: {{ux|dv|Di broom dey our '''domot'''. |(Egbokhare_2021, The broom is at the entrance of the house.)}}
 
#: {{ux|dv|Di broom dey our '''domot'''. |(Egbokhare_2021, The broom is at the entrance of the house.)}}
#: {{ux|dv|We go tanda for Dino '''domot''' till we arrest am - Police |(bbc__98290, __no translation__)}}
 
 
#: {{ux|dv|E tok say di man and di dead bodi of di small girl dey dia '''domot''' and dem dey follow di mata. |(bbc__45768, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|E tok say di man and di dead bodi of di small girl dey dia '''domot''' and dem dey follow di mata. |(bbc__45768, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|And the country just clear Ebola comot for dia '''domot'''. |(bbc__63882, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|And the country just clear Ebola comot for dia '''domot'''. |(bbc__63882, __no translation__)}}
Line 21: Line 20:
 
#: {{ux|dv|Nobodi from Rivers state goment show to tok to di workers wey march come dia '''domot'''. |(bbc__75334, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Nobodi from Rivers state goment show to tok to di workers wey march come dia '''domot'''. |(bbc__75334, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Di US Embassy neva tok ontop di mata wey di protesters cari come dia '''domot''' on Wednesday. |(bbc__32721, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Di US Embassy neva tok ontop di mata wey di protesters cari come dia '''domot''' on Wednesday. |(bbc__32721, __no translation__)}}
#: {{ux|dv|How di sad news land her '''domot''' |(bbc__56461, __no translation__)}}
 
 
#: {{ux|dv|Beer wey get 'igbo' inside go soon land your '''domot''' |(bbc__24712, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Beer wey get 'igbo' inside go soon land your '''domot''' |(bbc__24712, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|We don dey the '''domot''' of God Kingdom. |(jw__2087, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|We don dey the '''domot''' of God Kingdom. |(jw__2087, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Dem go continue to dey block di '''domot''' of di national assembly every day, until de call-am back. |(ja102__1017, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Dem go continue to dey block di '''domot''' of di national assembly every day, until de call-am back. |(ja102__1017, __no translation__)}}
#: {{ux|dv|According di number thing wey every family '''domot''' inside di state. |(ja102__281, __no translation__)}}
 
 
#: {{ux|dv|E say, di governor dey aware say, ein dey under suspension, dat na why e never bring di mata to di '''domot''' of di party. |(ja102__3460, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|E say, di governor dey aware say, ein dey under suspension, dat na why e never bring di mata to di '''domot''' of di party. |(ja102__3460, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Im say one of im tenant don dey complain say di smell of meat wey rotten don dey come out of im neighbour '''domot'''. |(bbc__59229, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Im say one of im tenant don dey complain say di smell of meat wey rotten don dey come out of im neighbour '''domot'''. |(bbc__59229, __no translation__)}}
Line 31: Line 28:
 
#: {{ux|dv|Akin shock wen im friend carry plenty beta come in '''domot''' di next day, come even carry am go do shopping. |(bbc__38734, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Akin shock wen im friend carry plenty beta come in '''domot''' di next day, come even carry am go do shopping. |(bbc__38734, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|According to di Hawking family, na for '''domot''' di great scientist die for im sleep for early Wednesday morning. |(bbc__11761, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|According to di Hawking family, na for '''domot''' di great scientist die for im sleep for early Wednesday morning. |(bbc__11761, __no translation__)}}
#: {{ux|dv|Plenty people don show outside Sridevi '''domot''' for Mumbai to show dia respect before dem bury am. |(bbc__82136, __no translation__)}}
+
 
#: {{ux|dv|Paul Pogba name don dey trend for social media as Manchester United sama Manchester City 3-2 for City '''domot'''. |(bbc__80689, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Paul Pogba name don dey trend for social media as Manchester United sama Manchester City 3-2 for City '''domot'''. |(bbc__80689, __no translation__)}}
  
Line 41: Line 38:
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: door, frontage
+
* English: door, frontage, place, vicinity

Revision as of 15:47, 23 August 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English door and mouth

Pronunciation

  • dɔ̀mɔ̂t

Play Play

Noun

domot: door, frontage

  1. Di broom dey our domot.  — (Egbokhare_2021, The broom is at the entrance of the house.)
    E tok say di man and di dead bodi of di small girl dey dia domot and dem dey follow di mata.  — (bbc__45768, __no translation__)
    And the country just clear Ebola comot for dia domot.  — (bbc__63882, __no translation__)
    Hisbah tok say dem get policeman wey dey permanent posting for dia domot.  — (bbc__56017, __no translation__)
    Nobodi from Rivers state goment show to tok to di workers wey march come dia domot.  — (bbc__75334, __no translation__)
    Di US Embassy neva tok ontop di mata wey di protesters cari come dia domot on Wednesday.  — (bbc__32721, __no translation__)
    Beer wey get 'igbo' inside go soon land your domot  — (bbc__24712, __no translation__)
    We don dey the domot of God Kingdom.  — (jw__2087, __no translation__)
    Dem go continue to dey block di domot of di national assembly every day, until de call-am back.  — (ja102__1017, __no translation__)
    E say, di governor dey aware say, ein dey under suspension, dat na why e never bring di mata to di domot of di party.  — (ja102__3460, __no translation__)
    Im say one of im tenant don dey complain say di smell of meat wey rotten don dey come out of im neighbour domot.  — (bbc__59229, __no translation__)
    God's Little People Cat Rescue God's Little Pipo Cat Rescue wit some of di cats as dem sidon for domot of di house.  — (bbc__54350, __no translation__)
    Akin shock wen im friend carry plenty beta come in domot di next day, come even carry am go do shopping.  — (bbc__38734, __no translation__)
    According to di Hawking family, na for domot di great scientist die for im sleep for early Wednesday morning.  — (bbc__11761, __no translation__)
  1. Paul Pogba name don dey trend for social media as Manchester United sama Manchester City 3-2 for City domot.  — (bbc__80689, __no translation__)

Synonyms

  • dormot

Antonyms

  • dormot

Translations

  • English: door, frontage, place, vicinity