domot
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English door and mouth
Pronunciation
- dɔ̀mɔ̂t
Noun
domot: door, frontage
- Di broom dey our domot. — (Egbokhare_2021, The broom is at the entrance of the house.)
- We go tanda for Dino domot till we arrest am - Police — (bbc__98290, __no translation__)
- E tok say di man and di dead bodi of di small girl dey dia domot and dem dey follow di mata. — (bbc__45768, __no translation__)
- And the country just clear Ebola comot for dia domot. — (bbc__63882, __no translation__)
- Hisbah tok say dem get policeman wey dey permanent posting for dia domot. — (bbc__56017, __no translation__)
- Nobodi from Rivers state goment show to tok to di workers wey march come dia domot. — (bbc__75334, __no translation__)
- Di US Embassy neva tok ontop di mata wey di protesters cari come dia domot on Wednesday. — (bbc__32721, __no translation__)
- How di sad news land her domot — (bbc__56461, __no translation__)
- Beer wey get 'igbo' inside go soon land your domot — (bbc__24712, __no translation__)
- We don dey the domot of God Kingdom. — (jw__2087, __no translation__)
- Dem go continue to dey block di domot of di national assembly every day, until de call-am back. — (ja102__1017, __no translation__)
- According di number thing wey every family domot inside di state. — (ja102__281, __no translation__)
- E say, di governor dey aware say, ein dey under suspension, dat na why e never bring di mata to di domot of di party. — (ja102__3460, __no translation__)
- Im say one of im tenant don dey complain say di smell of meat wey rotten don dey come out of im neighbour domot. — (bbc__59229, __no translation__)
- God's Little People Cat Rescue God's Little Pipo Cat Rescue wit some of di cats as dem sidon for domot of di house. — (bbc__54350, __no translation__)
- Akin shock wen im friend carry plenty beta come in domot di next day, come even carry am go do shopping. — (bbc__38734, __no translation__)
- According to di Hawking family, na for domot di great scientist die for im sleep for early Wednesday morning. — (bbc__11761, __no translation__)
- Plenty people don show outside Sridevi domot for Mumbai to show dia respect before dem bury am. — (bbc__82136, __no translation__)
- Paul Pogba name don dey trend for social media as Manchester United sama Manchester City 3-2 for City domot. — (bbc__80689, __no translation__)
Synonyms
- dormot
Antonyms
- dormot
Translations
- English: door, frontage