doo

Revision as of 16:11, 21 June 2022 by Shula (talk | contribs) (→‎Naija)

Naija

Etymology

From: doo Urhobo an Edoid language.

Pronunciation

Play Play

Interjection

  • Word wey dem dey use dey greet person.
  • Una doo.  — (NSC_2022, Greetings to you all.)
  • Ah, you don dey work since morning. Oya come siddon small. Doo!  — (NSC_2020, You have been working since morning. Alright, come rest a little. Weldone.)

Translations

  • English: a form of greeting in Urhobo