doo

Revision as of 22:39, 28 February 2024 by Emeka (talk | contribs) (→‎Translations)
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Etymology

From: doo Urhobo an Edoid language.

Pronunciation

Play Play

Interjection

  • Word wey dem dey use dey greet person.
  • Una doo.  — (Greetings to you all.)
  • Ah, you don dey work since morning. Oya, come siddon small. Doo!  — (You have been working since morning. Alright, come rest a little. Weldone.)

Translations

  • English: a form of greeting in Urhobo, hello, welldone. thank you