Difference between revisions of "downbelow"
(→Naija) |
|||
Line 4: | Line 4: | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * | + | * dáúnbìlô |
<sm2>Pcm-ng-downbelow.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-downbelow.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-downbelow.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-downbelow.m.ogg</sm2> |
Latest revision as of 08:50, 29 February 2024
Naija
Etymology
From: English down and below
Pronunciation
- dáúnbìlô
Noun
- Where woman take dey piss and take dey born pikin.
- Di girl mama say make im pikin wash im downbelow well well. — (The girl's mother asked her to wash her vagina properly.)
- Part of house wey dey inside ground.
- All di old old book and clot, de don pack am go downbelow. — (They've taken all the old books and clothes to the basement.)
Translations
- English: vagina, basement