drawsoup

Revision as of 17:23, 8 February 2021 by EmekaFelixO (talk | contribs) (→‎Noun)

Naija

Etymology

From: English drawsoup

Pronunciation

  • drɔ̀sûp

Play Play


Noun

  • Soup wey dey gum.
  • Ogbono, okro and ewedu na di draw soup wey people dey like.  —  (NSC_Onwuegbuzia_2020, Ogbono, Okro and ewedu are the kinds of sticky soup people like.)
  • I dey like draw soup.  — (Egbokhare_2020, I like a sticky soup.)

Translations

  • English: sticky soup