Difference between revisions of "dress"

Line 7: Line 7:
 
<sm2>Pcm-ng-dress.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-dress.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-dress.m.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-dress.m.ogg</sm2>  
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 19
 
* Frequency rank in NSC treebank: 487
 
* Frequency in raw corpus: 193
 
* Frequency rank in raw corpus: 1360
 
  
 
===Noun===
 
===Noun===
Line 41: Line 35:
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: '' move, adjust, make''
+
* English: ''move'', ''adjust'', ''make''.

Revision as of 18:07, 1 July 2021

Naija

Etymology

From: English dress

Pronunciation

  • drɛ̂s

Play Play

Noun

  • Di cloth wey dem dey wear for body.
  • I say I do, wit no dress, no makeup and no ring.  — (BBC__7371. I said I do, without a wedding dress, makeup and a ring. )
  • Dem dey call the dress Barong Tagalog and na people wey come from Filipino dey wear am.  — (JW_3169, The dress is called Barong Tagalog and it is worn by people from Filipino.)
  • I get dis fine black dress wey I like wellwell.  — (NSC_Legbeti-2020. I have this lovely black dress I like a lot.)
  • And if you know how you fit change di dress to anoda style wey go sweet you to wear, e good, instead of to dey troway dress upandan.  — (BBC,75175. If you know how you can change the style of a dress to another, better to do that, than throw them away anyhow.)

Synonyms

Translations

  • English: a piece of clothing

Verb

  1. Make person shift go anoder side.
    • Abeg dress make I fit siddon.  — (Egbokhare,2020. Please, adjust so that I can sit.)
  2. Make person arrange someting.
    • Abeg, help me dress di bed.  — (Egbokhare, 2020. Please, help me make the bed.)
    • Mummy say make you dress de room well before de visitors begin come.  — (NSC_Legbeti_2020. Mum says you should clean up the entire house before the visitors arrive.)
  3. Make how person look, good abi bad.
    • But you know sey na poor boys dress pass.  — (NST_cleaned__1629, But you know poor boys lack taste. )
    • Igbo girls no sabi how to dress now, dem no sabi.  — (ENU_32_Football-And-Money_DG__98, Igbo girls do not know how to dress, they do not know.)

Synonyms

Translations

  • English: move, adjust, make.