Difference between revisions of "drink"

Line 11: Line 11:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
* Wetin be like water wey person fit put for mouth wey fit [[catch]] person
 
* Wetin be like water wey person fit put for mouth wey fit [[catch]] person
:* {{ux|dv|Dis '''drink''' dey shack me anyhow. |(NSC_Legbeti_2021. This drink is acholic.)}}
+
:* {{ux|dv|Dis '''drink''' dey [[shak]] me anyhow. |(NSC_2021, This drink is acholic.)}}
 
:* {{ux|dv|Na '''drink''' wey be sey if you drink am you no chop, e fit fall you for ground. |(NST_cleaned__42125, The drink has a high alcohol content and it can intoxicate.)}}
 
:* {{ux|dv|Na '''drink''' wey be sey if you drink am you no chop, e fit fall you for ground. |(NST_cleaned__42125, The drink has a high alcohol content and it can intoxicate.)}}
 
:* {{ux|dv|If I comot for here now, I go just drink one small cold '''drink''' first. |(NST_cleaned__17976, When I leave here, I intend to get a cold drink.)}}
 
:* {{ux|dv|If I comot for here now, I go just drink one small cold '''drink''' first. |(NST_cleaned__17976, When I leave here, I intend to get a cold drink.)}}
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* [[shack]]
+
* [[shak]]
  
 
====Antonyms====
 
====Antonyms====

Revision as of 15:24, 24 January 2022

Naija

Etymology

From: English drink

Pronunciation

  • drîŋk

Play


Noun

  • Wetin be like water wey person fit put for mouth wey fit catch person
  • Dis drink dey shak me anyhow.  — (NSC_2021, This drink is acholic.)
  • Na drink wey be sey if you drink am you no chop, e fit fall you for ground.  — (NST_cleaned__42125, The drink has a high alcohol content and it can intoxicate.)
  • If I comot for here now, I go just drink one small cold drink first.  — (NST_cleaned__17976, When I leave here, I intend to get a cold drink.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: any form of alcoholic and non alcoholic drink

Verb

  • Make person put wetin be like water for mouth.
  • I dey drink beer.  — (Egbokhare_2020. I am drinking beer.)
  • Na drink wey be sey if you drink am you no chop, e fit fall you for ground.  — (NST_cleaned__42125, The alcohol content is quite high and if you drink it, you will get intoxicated.)
  • Drink plenty water.  — (bbc__43648, Drink a lot of water.)
  • People drink palm wine for di traditional marriage yesterday.  — (NSC_Legbeti_2021, Guest drank palmwine at the marriage.)
  • Today I wan drink ogogoro make my eye dirty.  — (NSC_Legbeti_2021, Today I wish to drink alcohol and get drunk.)
  • I no talk sey I drink anything o.  — (JOS_28_Exams_DG__169, I didn't say I drank anything.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: drink